Difference between revisions of "on"

(Created page with "==Naija== ===Alternative forms=== * aghaeze 0.44 11, motorbike 0.44 12, scorer 0.42 60, kasoa 0.41 7, evening 0.41 325, afternoon 0.40 251, breaking 0.40 36, scorers 0.40 6, a...")
 
 
(7 intermediate revisions by 7 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
* aghaeze 0.44 11, motorbike 0.44 12, scorer 0.42 60, kasoa 0.41 7, evening 0.41 325, afternoon 0.40 251, breaking 0.40 36, scorers 0.40 6, ash 0.40 30
 
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English on
+
From: English ''on''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* ɔn
+
* ɔ̂n
<sm2>Pcm-ng-on.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-on.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-on.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-on.m.ogg</sm2>
  
===Frequency===
+
===Verb===
* Frequency in NSC treebank: 233
+
# Make de start someting wey off.
* Frequency rank in NSC treebank: 73
+
#:* {{ux|dv|I bin don off light, I no know who '''on''' am. |(I had switched off the light, I don't know who put it on.)}}
* Frequency in raw corpus: 11488
+
#:* {{ux|dv| No '''on''' gas talk sey make you just sleep small. E fit turn anoder matter. |(Don't put on the gas and go on to take a nap, it could result in a bad situation.)}}
* Frequency rank in raw corpus: 38
+
# Make person body do am like sey e want [[nack]].
 
+
#:* {{ux|dv| E say after e watch di [[feem]] e just dey '''on'''. |(He said that after watching the movie, he became aroused.)}}
The word is used more in written texts than orally.
+
#: {{ux|dv| Di man bin dey complain im wife say she get headache after e tell am sey e dey '''on'''.|(The man was complaining that his wife said she had a headache after he said that he was aroused.)}}
 
+
# Make woman dey see im [[period]].
 
+
#:* {{ux|dv| Some people dey waka dey go many many school dey share pad dey give girls wey dey secondary school make de fit use when de dey '''on'''. |(Some people go around distributing menstrual pads to girls in secondary schools so they can use when they are on their period.)}}  
===Preposition===
+
#:* {{ux|dv| De bin dey talk sey de want dey give holiday to women wey be sey when de dey '''on''' e dey worry dem well well. |(They were discussing that they want to approve a holiday to women who had dysmenorrhoea.)}}
on: no definition -- Definition in Naija?
+
====Related Forms====
 
+
[[ontop]]
 
+
====Antonyms====
# - (frequency:10990)
+
* [[off]]
#: {{ux|dv|Hold '''on'''! |(BEN_24_Bunkering_DG__80, Hold on !)}}
 
#: {{ux|dv|Come '''on'''! |(WAZA_07_Self-Medication_T__153, Come on !)}}
 
# dep (frequency:211)
 
#: {{ux|dv|'''on''' top of road matter. |(NST_cleaned__32995, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Den join kind Chicken '''on''' top. |(NST_cleaned__20332, __no translation__)}}
 
# advmod (frequency:14)
 
#: {{ux|dv|So still '''on''' still, we enta Ajegunle, |(LAG_18_Lagos-Districts_M__29, So, still on that, we get to Ajegunle.)}}
 
#: {{ux|dv|Still '''on''' still, people still dey do good, |(LAG_18_Lagos-Districts_M__44, Still on the that, people are still doing good.)}}
 
# c'''on'''j (frequency:13)
 
#: {{ux|dv|so how you go come do am now?ah you go read '''on''' and '''on''' and '''on''' |(deuber__1077, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|I present the weekend shows '''on''' Naijafm102.7  '''on''' Saturdays and  '''on'''... |(ja102__2765, __no translation__)}}
 
# cc (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|so how you go come do am now?ah you go read '''on''' and '''on''' and '''on''' |(deuber__1077, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|I present the weekend shows '''on''' Naijafm102.7  '''on''' Saturdays and  '''on'''... |(ja102__2765, __no translation__)}}
 
# obl:mod (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|One South Sudan rebel pose with im weapon '''on''' in first day of rest inside Yondu, near di southern city of Kaya. |(bbc__78095, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|But three weeks '''on''', Ghanaians den families of de kidnapped girls no hear any news of dema rescue until dis fake news drop dis week. |(bbc__23557, __no translation__)}}
 
# advmod-cc (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|Weda na police versus military, civil defence corps versus police, DSS versus EFCC, immigration versus customs and so '''on'''. |(bbc__74931, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dat time one storyteller bin dey go from village to village, especially during di time of harvest, and dem go tell storyof slavery and so '''on'''. |(bbc__99677, __no translation__)}}
 
# nsubj (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|A day '''on''' Ghanaians give di 66-year-old anti-corruption crusader 21-gun salute for in performance. |(bbc__54210, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dem tok say dis '''on''' fit block Muslim graduates wey dey ready to enta service and say religious wahala fit happen because according to dem, Hungry man na angry man. |(bbc__29890, __no translation__)}}
 
# cc-dep (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|One of di things wey fit cause Lassa fever na contact with food wey bush rat don either piss or poopoo '''on''' top. |(bbc__78625, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|According to di information ontop Army website, applicants must be Nigerian by birth, get National Identity card, get four credits in not more than two sittings for inside WASSCE/GCE/NECO/NABTEB and '''on''' eof dem must be English Language. |(bbc__11890, __no translation__)}}
 
# advcl (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|My, for our house, na only English, and maybe sey na Hausa depending '''on''' if we like get visitor wey come house. |(NST_cleaned__2062, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Reuters Lionel Messi score hat-trick wey get PHD as Barcelona revenge dia defeat for di hand of Real Betis earlier '''on''' for di season to give dem 10 points ontop La Liga. |(bbc__85283, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
* [[later on|later on]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Now I con call dis guy later on. |(KAD_09_Kabir-Gymnasium_MG__83, Now, I called this guy '''later on'''.)}}
 
#: {{ux|dv|But later on, tings do as e wan do. |(LAG_37_Soap-Making_MG__6, But '''later on''', things went bad.)}}* [[on top|on top]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Any leaf wey you just get, you just put am on top. |(KAD_10_Egusi-Soup_MG__26, Whatever leaf vegetable you have, just put it in.)}}
 
#: {{ux|dv|De say de wan add pump price money, de wan put five naira on top. |(WAZK_08_Fuel-Price-Increase_MG__90, That they want to raise the pump price by five naira.)}}
 
 
 
====Synonymes====
 
* aghaeze 0.44 11, motorbike 0.44 12, scorer 0.42 60, kasoa 0.41 7, evening 0.41 325, afternoon 0.40 251, breaking 0.40 36, scorers 0.40 6, ash 0.40 30
 
 
 
====Antonymes====
 
* aghaeze 0.44 11, motorbike 0.44 12, scorer 0.42 60, kasoa 0.41 7, evening 0.41 325, afternoon 0.40 251, breaking 0.40 36, scorers 0.40 6, ash 0.40 30
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition
+
* English: ''put something on'', ''arouse'', ''menstruate''

Latest revision as of 05:33, 4 June 2023

Naija

Etymology

From: English on

Pronunciation

  • ɔ̂n

Play Play

Verb

  1. Make de start someting wey off.
    • I bin don off light, I no know who on am.  — (I had switched off the light, I don't know who put it on.)
    • No on gas talk sey make you just sleep small. E fit turn anoder matter.  — (Don't put on the gas and go on to take a nap, it could result in a bad situation.)
  2. Make person body do am like sey e want nack.
    • E say after e watch di feem e just dey on.  — (He said that after watching the movie, he became aroused.)
    Di man bin dey complain im wife say she get headache after e tell am sey e dey on.  — (The man was complaining that his wife said she had a headache after he said that he was aroused.)
  3. Make woman dey see im period.
    • Some people dey waka dey go many many school dey share pad dey give girls wey dey secondary school make de fit use when de dey on.  — (Some people go around distributing menstrual pads to girls in secondary schools so they can use when they are on their period.)
    • De bin dey talk sey de want dey give holiday to women wey be sey when de dey on e dey worry dem well well.  — (They were discussing that they want to approve a holiday to women who had dysmenorrhoea.)

Related Forms

ontop

Antonyms

Translations

  • English: put something on, arouse, menstruate