Difference between revisions of "on"

 
(3 intermediate revisions by 3 users not shown)
Line 5: Line 5:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* ɔn
+
* ɔ̂n
 
<sm2>pcm-ng-on.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>pcm-ng-on.f.ogg</sm2>  
<sm2>pcm-ng-on.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-on.m.ogg</sm2>
 
 
 
 
===Adverb===
 
# Na to put off someting.
 
#:* {{ux|dv|Help me put de gas '''on''' I beg. |(NSC_Legbeti_2021. Please put on the gas.)}}
 
#:* {{ux|dv|No switch de light off, put am '''on'''. |(NSC_Legbeti_2021. Put on the light, dont turn it off.)}}
 
#:* {{ux|dv|Help me '''on'' de [[telly]]. |(NSC_Legbeti_2021. Help me switch the Television on.)}}
 
# Na make someting rest put for anoder ting.
 
#:* {{ux|dv|I put all my hope only '''on''' God jare. |(NSC_Legbeti_2021. I depend solely on God.)}}
 
#: {{ux|dv|My, for our house, na only English, and maybe sey na Hausa depending '''on''' if we get visitor wey come house. |(NST_cleaned__2062. In our house we speak only English and maybe Hausa sometimes if we have guest.)}}
 
# Na to dey talk or do someting dey go.
 
#:* {{ux|dv|He just dey talk dey go on and '''on''. |(NSC_Legbeti_2021. He wwnr on and on.)}}
 
#:* {{ux|dv| '''on'' de day I go marry. |(NSC_Legbeti_2021. I think of wedding day a lot.)}}
 
====Related form====
 
* [[online]], [[later on]]
 
 
 
====Synonyms====
 
* [[ontop]]
 
  
 +
===Verb===
 +
# Make de start someting wey off.
 +
#:* {{ux|dv|I bin don off light, I no know who '''on''' am. |(I had switched off the light, I don't know who put it on.)}}
 +
#:* {{ux|dv| No '''on''' gas talk sey make you just sleep small. E fit turn anoder matter. |(Don't put on the gas and go on to take a nap, it could result in a bad situation.)}}
 +
# Make person body do am like sey e want [[nack]].
 +
#:* {{ux|dv| E say after e watch di [[feem]] e just dey '''on'''. |(He said that after watching the movie, he became aroused.)}}
 +
#: {{ux|dv| Di man bin dey complain im wife say she get headache after e tell am sey e dey '''on'''.|(The man was complaining that his wife said she had a headache after he said that he was aroused.)}}
 +
# Make woman dey see im [[period]].
 +
#:* {{ux|dv| Some people dey waka dey go many many school dey share pad dey give girls wey dey secondary school make de fit use when de dey '''on'''. |(Some people go around distributing menstrual pads to girls in secondary schools so they can use when they are on their period.)}}
 +
#:* {{ux|dv| De bin dey talk sey de want dey give holiday to women wey be sey when de dey '''on''' e dey worry dem well well. |(They were discussing that they want to approve a holiday to women who had dysmenorrhoea.)}}
 +
====Related Forms====
 +
[[ontop]]
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
 
* [[off]]
 
* [[off]]
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''put something on''
+
* English: ''put something on'', ''arouse'', ''menstruate''

Latest revision as of 05:33, 4 June 2023

Naija

Etymology

From: English on

Pronunciation

  • ɔ̂n

Play Play

Verb

  1. Make de start someting wey off.
    • I bin don off light, I no know who on am.  — (I had switched off the light, I don't know who put it on.)
    • No on gas talk sey make you just sleep small. E fit turn anoder matter.  — (Don't put on the gas and go on to take a nap, it could result in a bad situation.)
  2. Make person body do am like sey e want nack.
    • E say after e watch di feem e just dey on.  — (He said that after watching the movie, he became aroused.)
    Di man bin dey complain im wife say she get headache after e tell am sey e dey on.  — (The man was complaining that his wife said she had a headache after he said that he was aroused.)
  3. Make woman dey see im period.
    • Some people dey waka dey go many many school dey share pad dey give girls wey dey secondary school make de fit use when de dey on.  — (Some people go around distributing menstrual pads to girls in secondary schools so they can use when they are on their period.)
    • De bin dey talk sey de want dey give holiday to women wey be sey when de dey on e dey worry dem well well.  — (They were discussing that they want to approve a holiday to women who had dysmenorrhoea.)

Related Forms

ontop

Antonyms

Translations

  • English: put something on, arouse, menstruate