Difference between revisions of "on"
(→Verb) |
(→Naija) |
||
Line 11: | Line 11: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
# Make de start someting wey off. | # Make de start someting wey off. | ||
− | #:* {{ux|dv|I bin don off light, I no know who '''on''' am. |( | + | #:* {{ux|dv|I bin don off light, I no know who '''on''' am. |(I had switched off the light, I don't know who put it on.)}} |
− | #:* {{ux|dv| No '''on''' gas talk sey make you just sleep small. E fit turn anoder matter. |( | + | #:* {{ux|dv| No '''on''' gas talk sey make you just sleep small. E fit turn anoder matter. |(Don't put on the gas and go on to take a nap, it could result in a bad situation.)}} |
# Make person body do am like sey e want [[nack]]. | # Make person body do am like sey e want [[nack]]. | ||
− | #:* {{ux|dv| E say after e watch di [[feem]] e just dey '''on'''. |( | + | #:* {{ux|dv| E say after e watch di [[feem]] e just dey '''on'''. |(He said that after watching the movie, he became aroused.)}} |
− | #: {{ux|dv| Di man bin dey complain im wife say she get headache after e tell am sey e dey '''on'''.|( | + | #: {{ux|dv| Di man bin dey complain im wife say she get headache after e tell am sey e dey '''on'''.|(The man was complaining that his wife said she had a headache after he said that he was aroused.)}} |
# Make woman dey see im [[period]]. | # Make woman dey see im [[period]]. | ||
− | #:* {{ux|dv| Some people dey waka dey go many many school dey share pad dey give girls wey dey secondary school make de fit use when de dey '''on'''. |( | + | #:* {{ux|dv| Some people dey waka dey go many many school dey share pad dey give girls wey dey secondary school make de fit use when de dey '''on'''. |(Some people go around distributing menstrual pads to girls in secondary schools so they can use when they are on their period.)}} |
− | #:* {{ux|dv| De bin dey talk sey de want dey give holiday to women wey be sey when de dey '''on''' e dey worry dem well well. |( | + | #:* {{ux|dv| De bin dey talk sey de want dey give holiday to women wey be sey when de dey '''on''' e dey worry dem well well. |(They were discussing that they want to approve a holiday to women who had dysmenorrhoea.)}} |
====Related Forms==== | ====Related Forms==== | ||
[[ontop]] | [[ontop]] |
Latest revision as of 05:33, 4 June 2023
Naija
Etymology
From: English on
Pronunciation
- ɔ̂n
Verb
- Make de start someting wey off.
- I bin don off light, I no know who on am. — (I had switched off the light, I don't know who put it on.)
- No on gas talk sey make you just sleep small. E fit turn anoder matter. — (Don't put on the gas and go on to take a nap, it could result in a bad situation.)
- Make person body do am like sey e want nack.
- E say after e watch di feem e just dey on. — (He said that after watching the movie, he became aroused.)
- Di man bin dey complain im wife say she get headache after e tell am sey e dey on. — (The man was complaining that his wife said she had a headache after he said that he was aroused.)
- Make woman dey see im period.
- Some people dey waka dey go many many school dey share pad dey give girls wey dey secondary school make de fit use when de dey on. — (Some people go around distributing menstrual pads to girls in secondary schools so they can use when they are on their period.)
- De bin dey talk sey de want dey give holiday to women wey be sey when de dey on e dey worry dem well well. — (They were discussing that they want to approve a holiday to women who had dysmenorrhoea.)
Related Forms
Antonyms
Translations
- English: put something on, arouse, menstruate