Difference between revisions of "on"

Line 5: Line 5:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* ɔn
+
* ɔ̂n
 
<sm2>pcm-ng-on.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>pcm-ng-on.f.ogg</sm2>  
<sm2>pcm-ng-on.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-on.m.ogg</sm2>
 
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===

Revision as of 16:31, 16 July 2021

Naija

Etymology

From: English on

Pronunciation

  • ɔ̂n

Play Play

Verb

  1. Make de start someting wey off.
    • I bin don off light, I no know who on am.  — (NSC_2021, I had switched off the light, I don't know who put it on.)
    • No on gas talk sey make you just sleep small. E fit turn anoder matter.  — (NSC_2021, Don't put on the gas and go on to take a nap, it could result in a bad situation.)
  2. Make person body do am like sey e want nack
    • E say after e watch di feem e just dey on.  — (NSC_2021, He said that after watching the movie, he became aroused.)
    Di man bin dey complain im wife say she get headache after e tell am sey e dey on.  — (NST_2021, The man was complaining that his wife said she had a headache after he said that he was aroused.)
  3. Make woman dey see im period
    • Some people dey waka dey go many many school dey share pad dey give girls wey dey secondary school make de fit use when de dey on.  — (NSC_2021, Some people go around distributing menstrual pads to girls in secondary schools so they can use when they are on their period.)
    • De bin dey talk sey de want dey give holiday to women wey be sey when de dey on e dey worry dem well well.  — (NSC_2021, They were discussing that they want to approve a holiday to women who had dysmenorrhoea.)

Related Forms

ontop

Antonyms

Translations

  • English: put something on, arouse, menstruate