Difference between revisions of "one kind one kind"

 
Line 8: Line 8:
  
 
===Adverb===
 
===Adverb===
* Make person dey look, feel, taste or see someting somehow somehow.
+
* Make person dey look, feel, taste or see someting somehow somehow, like sey di person no sure.
 
:* {{ux|dv| Why you dey look am '''one kind one kind'''? |(Why are you looking at her dat way.)}}
 
:* {{ux|dv| Why you dey look am '''one kind one kind'''? |(Why are you looking at her dat way.)}}
 
:* {{ux|dv|Dis soup dey taste '''one kind one kind''' for mouth.|(This soup has a strange taste.)}}
 
:* {{ux|dv|Dis soup dey taste '''one kind one kind''' for mouth.|(This soup has a strange taste.)}}

Latest revision as of 08:53, 7 March 2024

Naija

Etymology

From: English one and kind

Pronunciation

  • wɔ́nkáínwɔ́nkáín

Play


Adverb

  • Make person dey look, feel, taste or see someting somehow somehow, like sey di person no sure.
  • Why you dey look am one kind one kind?  — (Why are you looking at her dat way.)
  • Dis soup dey taste one kind one kind for mouth.  — (This soup has a strange taste.)

Related forms

Translations

  • English: strangely, weirdly