original
Naija
Etymology
From English: original
Pronunciation
- ɔ̀rɪ́dʒɪ́nàl
Adjective
Sey someting be ogbonge.
- Na original I dey sell for my shop. — (NSC_Olukayode S.M_2021, I sell genuine goods at my shop.)
- If you no shine your eye, dem go sell you fake give you say na original. — (NSC_Olukayode S.M_2021, If you are not smart, something fake will be sold to you on the basis that it is original.)
Synonym
Antonym
Translation
- English: original