original

Revision as of 05:38, 4 June 2023 by Emeka (talk | contribs) (→‎Adjective)
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From English: original

Pronunciation

  • ɔ̀rɪ́dʒɪ́nàl

Play Play

Adjective

  • Sey someting na di real type of someting.
  • Na original I dey sell for my shop.  — (I sell genuine goods at my shop.)
  • If you no shine your eye, dem go sell you fake give you say na original.  — ( If you are not smart, something fake will be sold to you on the basis that it is original.)

Synonym

Antonym

Translation

  • English: original