out

Revision as of 12:10, 16 March 2021 by 154.66.40.229 (talk) (→‎Verb)

Naija

Etymology

  • From: English out

Pronunciation

  • áùt


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 92
  • Frequency rank in NSC treebank: 146
  • Frequency in raw corpus: 2886
  • Frequency rank in raw corpus: 137

Noun

  • Na when boy and girl dey befriend each other.
  • I see julie and Rukewe for corner yester night, I beg dem two dey go out?  — (NSC_Legbeti_2021. I saw Juliet and Rukewe at night yesterday, are they dating?.)
  • Me and dat my tall boyfriend no dey go out again, im wahala too much for me I beg.  — (NSC_Legbeti_2021. I am no longer dating that tall boyfriend of mine. I want to be free of him.)

Adverb

  • Na to carry someting wey no dey dere before, comot.
  • Once you fit dey bring better money out from dat your pocket, you go see wife.  — (NSC_Legbeti_2021. Once you are ready to spend on a woman, you will get a wife easily.)
  • De bring out yeye talk to discuss.  — (WAZK_01_Mose-And-Ubike_DG__35, They brought out a useless issue to discuss.)

Preposition

  • Na make person comot from de place im dey because person command am to comot.
  1. Get out!  — (WAZL_15_MC-Abi_MG__195, Get out!)
    Just dey go out before I para  — (NSC_LEgbeti_2021. Just leave before I loose my temper ?)
  • Na make person block where person fit pass so im no go fit comot.
  1. Nobody go go out today if una no give me my money o  — (deuber__5237. No one leave here today if i dont get my money!)
    Customs tok-tok pesin Joseph Attah say pipo dey free to move in and out of di kontri as long as dem get genuine reason to dey di border.  — (bbc__26583, __no translation__)

Adjective

  • Na make person no dey house abi where im suppose dey.
  • Good morning Madam. No vex, but Oga follow de new Director go out!  — (NSC_Legbeti_2021. Morning madam. So sorry but our boss went out with the new Director.)
  • We been go out dat time wey you come our house yesterdy!  — (NSC_Legbeti_2021. We were out of the house when you came calling yesterday.)

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: no definition