out
Naija
Etymology
- From: English out
Pronunciation
- áùt
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 92
- Frequency rank in NSC treebank: 146
- Frequency in raw corpus: 2886
- Frequency rank in raw corpus: 137
Noun
- Na when boy and girl dey befriend each other.
- I see julie and Rukewe for corner yester night, I beg dem two dey go out? — (NSC_Legbeti_2021. I saw Juliet and Rukewe at night yesterday, are they dating?.)
- Me and dat my tall boyfriend no dey go out again, im wahala too much for me I beg. — (NSC_Legbeti_2021. I am no longer dating that tall boyfriend of mine. I want to be free of him.)
Adverb
- Na to carry someting wey no dey dere before, comot.
- Once you fit dey bring better money out from dat your pocket, you go see wife. — (NSC_Legbeti_2021. Once you are ready to spend on a woman, you will get a wife easily.)
- De bring out yeye talk to discuss. — (WAZK_01_Mose-And-Ubike_DG__35, They brought out a useless issue to discuss.)
Preposition
- Na make person comot from de place im dey because person command am to comot.
- Get out! — (WAZL_15_MC-Abi_MG__195, Get out!)
- Just dey go out before I para — (NSC_LEgbeti_2021. Just leave before I loose my temper ?)
- Na make person block where person fit pass so im no go fit comot.
- Nobody go go out today if una no give me my money o. — (deuber__5237. No one leaves here today except I get my money!)
- Customs tok-tok pesin Joseph Attah say pipo dey free to move in and out of di kontri as long as dem get genuine reason to dey di border. — (bbc__26583. Customs spokesman, Joseph Attah said people are free to move in and out of the country as long as they have genuine reasons to leave. )
Adjective
- Na make person no dey house abi where im suppose dey.
- Good morning Madam. No vex, but Oga follow de new Director go out! — (NSC_Legbeti_2021. Morning madam. So sorry but our boss went out with the new Director.)
- We been go out dat time wey you come our house yesterdy! — (NSC_Legbeti_2021. We were out of the house when you came calling yesterday.)
Related forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: no definition