Difference between revisions of "oyibo"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
EmekaFelixO (talk | contribs) |
||
Line 26: | Line 26: | ||
[[blackie]] | [[blackie]] | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
− | English: ''Caucasian'' | + | English: ''Caucasian'', ''albino'', ''English'' |
Revision as of 12:02, 15 August 2021
Naija
Etymology
From: unknown
Pronunciation
Noun
- Person wey get white skin.
- Im mama believe sey when e behave like oyibo de go dey see am like eh a more superior person. — (D_ENU_05, His mother believed that when he behaves like a Caucasian they'll consider him as a superior person.)
- People just dey talk sey dat oyibo man resemble Jesus wey dey draw for picture. — (NSC_Emeka_2020, People have been saying that the white man looks like the image of Jesus in the pictures.
- Person wey yellow.
- Fine girl, oyibo girl, come make I sell fine wig for you. — (NSC_Emeka_2020, Pretty lady, fair lady, come, let me sell you a nice wig. )
- language wey de dey call English
- No mind dat woman o, instead make she pay me she dey speak plenty plenty oyibo. — (NSC_Emeka_2020, Don't pay any attention to that lady, instead of her to pay me, she is speaking a lot of English. )
- Person wey be sey e be albino
- Na oyibo she born o. — (NSC_Emeka_2020, She gave birth to an albino.)
Related forms
Synonym
Antonym
Translation
English: Caucasian, albino, English