Difference between revisions of "oyibo"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
(→Noun) |
||
Line 11: | Line 11: | ||
#Person wey get white skin. | #Person wey get white skin. | ||
#:*{{ux|dv| Im mama believe sey when e behave like '''oyibo''' de go dey see am like eh a more superior person. |(D_ENU_05, His mother believed that when he behaves like a Caucasian they'll consider him as a superior person.)}} | #:*{{ux|dv| Im mama believe sey when e behave like '''oyibo''' de go dey see am like eh a more superior person. |(D_ENU_05, His mother believed that when he behaves like a Caucasian they'll consider him as a superior person.)}} | ||
− | #:*{{ux|dv| People just dey talk sey dat '''oyibo''' man resemble Jesus wey dey draw for picture. | ( | + | #:*{{ux|dv| People just dey talk sey dat '''oyibo''' man resemble Jesus wey dey draw for picture. | (NSC_2020, People have been saying that the white man looks like the image of Jesus in the pictures. }} |
#Person wey yellow. | #Person wey yellow. | ||
#:* {{ux|dv| Fine girl, '''oyibo''' girl, come make I sell fine wig for you. |(NSC_Emeka_2020, Pretty lady, fair lady, come, let me sell you a nice wig. )}} | #:* {{ux|dv| Fine girl, '''oyibo''' girl, come make I sell fine wig for you. |(NSC_Emeka_2020, Pretty lady, fair lady, come, let me sell you a nice wig. )}} | ||
#language wey de dey call English | #language wey de dey call English | ||
− | #: {{ux|dv| No mind dat woman o, instead make she pay me she dey speak plenty plenty '''oyibo'''. |( | + | #: {{ux|dv| No mind dat woman o, instead make she pay me she dey speak plenty plenty '''oyibo'''. |(NSC_2020, Don't pay any attention to that lady, instead of her to pay me, she is speaking a lot of English. ) }} |
#Person wey be sey e be albino | #Person wey be sey e be albino | ||
− | #:* {{ux|dv| Na '''oyibo''' she born o. |( | + | #:* {{ux|dv| Na '''oyibo''' she born o. |(NSC_2020, She gave birth to an albino.)}} |
====Related forms==== | ====Related forms==== |
Revision as of 06:48, 13 November 2022
Naija
Etymology
From: unknown
Pronunciation
Noun
- Person wey get white skin.
- Im mama believe sey when e behave like oyibo de go dey see am like eh a more superior person. — (D_ENU_05, His mother believed that when he behaves like a Caucasian they'll consider him as a superior person.)
- People just dey talk sey dat oyibo man resemble Jesus wey dey draw for picture. — (NSC_2020, People have been saying that the white man looks like the image of Jesus in the pictures.
- Person wey yellow.
- Fine girl, oyibo girl, come make I sell fine wig for you. — (NSC_Emeka_2020, Pretty lady, fair lady, come, let me sell you a nice wig. )
- language wey de dey call English
- No mind dat woman o, instead make she pay me she dey speak plenty plenty oyibo. — (NSC_2020, Don't pay any attention to that lady, instead of her to pay me, she is speaking a lot of English. )
- Person wey be sey e be albino
- Na oyibo she born o. — (NSC_2020, She gave birth to an albino.)
Related forms
Synonym
Antonym
Translation
English: Caucasian, albino, English