Difference between revisions of "oyibo"

 
(4 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 11: Line 11:
 
#Person wey get white skin.
 
#Person wey get white skin.
 
#:*{{ux|dv| Im mama believe sey when e behave like '''oyibo''' de go dey see am like eh a more superior person. |(D_ENU_05, His mother believed that when he behaves like a Caucasian they'll consider him as a superior person.)}}
 
#:*{{ux|dv| Im mama believe sey when e behave like '''oyibo''' de go dey see am like eh a more superior person. |(D_ENU_05, His mother believed that when he behaves like a Caucasian they'll consider him as a superior person.)}}
#:*{{ux|dv| People just dey talk sey dat '''oyibo''' man resemble Jesus wey dey draw for picture. | (NSC_Emeka_2020, People have been saying that the white man looks like the image of Jesus in the pictures. }}
+
#:*{{ux|dv| People just dey talk sey dat '''oyibo''' man resemble Jesus wey dey draw for picture. | (People have been saying that the white man looks like the image of Jesus in the pictures. }}
 
#Person wey yellow.
 
#Person wey yellow.
#:* {{ux|dv| Fine girl, '''oyibo''' girl, come make I sell fine wig for you. |(NSC_Emeka_2020,  Pretty lady, fair lady, come, let me sell you a nice wig. )}}
+
#:* {{ux|dv| Fine girl, '''oyibo''' girl, come make I sell fine wig for you. |(Pretty lady, fair lady, come, let me sell you a nice wig.)}}
#language wey de dey call English
+
#Language wey de dey call English.
#: {{ux|dv| No mind dat woman o, instead make she pay me she dey speak plenty plenty '''oyibo'''. |(NSC_Emeka_2020, Don't pay any attention to that lady, instead of her to pay me, she is speaking a lot of English. ) }}
+
#: {{ux|dv| No mind dat woman o, instead make she pay me she dey speak plenty plenty '''oyibo'''. |(Don't pay any attention to that lady, instead of her to pay me, she is speaking a lot of English.)}}
#Person wey be sey e be albino
+
#Person wey be sey e be albino.
#:* {{ux|dv| Na '''oyibo''' she born o. |(NSC_Emeka_2020, She gave birth to an albino.)}}
+
#:* {{ux|dv| Na '''oyibo''' she born o. |(She gave birth to an albino.)}}
  
 
====Related forms====
 
====Related forms====
Line 26: Line 26:
 
[[blackie]]
 
[[blackie]]
 
====Translation====
 
====Translation====
English: ''Caucasian''
+
English: ''Caucasian'', ''albino'', ''English''

Latest revision as of 10:18, 5 June 2023

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

òjìbó Play Play

Noun

  1. Person wey get white skin.
    • Im mama believe sey when e behave like oyibo de go dey see am like eh a more superior person.  — (D_ENU_05, His mother believed that when he behaves like a Caucasian they'll consider him as a superior person.)
    • People just dey talk sey dat oyibo man resemble Jesus wey dey draw for picture.  —  (People have been saying that the white man looks like the image of Jesus in the pictures.
  2. Person wey yellow.
    • Fine girl, oyibo girl, come make I sell fine wig for you.  — (Pretty lady, fair lady, come, let me sell you a nice wig.)
  3. Language wey de dey call English.
    No mind dat woman o, instead make she pay me she dey speak plenty plenty oyibo.  — (Don't pay any attention to that lady, instead of her to pay me, she is speaking a lot of English.)
  4. Person wey be sey e be albino.
    • Na oyibo she born o.  — (She gave birth to an albino.)

Related forms

Synonym

whitie, afin, grammar

Antonym

blackie

Translation

English: Caucasian, albino, English