Difference between revisions of "oyibo"

 
(12 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 4: Line 4:
 
From: ''unknown''
 
From: ''unknown''
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
ōjībó
+
òjìbó
 
<sm2>Pcm-ng-oyibo.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-oyibo.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-oyibo.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-oyibo.m.ogg</sm2>
  
===Definition===
 
*Person wey be sey e fair for skin
 
 
===Noun===
 
===Noun===
# Person wey be sey e get white skin.
+
#Person wey get white skin.
#: {{ux|dv| |( insert translation )}}
+
#:*{{ux|dv| Im mama believe sey when e behave like '''oyibo''' de go dey see am like eh a more superior person. |(D_ENU_05, His mother believed that when he behaves like a Caucasian they'll consider him as a superior person.)}}
# Person wey no be Naija person.
+
#:*{{ux|dv| People just dey talk sey dat '''oyibo''' man resemble Jesus wey dey draw for picture. | (People have been saying that the white man looks like the image of Jesus in the pictures. }}
#: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}}
+
#Person wey yellow.
#   language wey de dey call English
+
#:* {{ux|dv| Fine girl, '''oyibo''' girl, come make I sell fine wig for you. |(Pretty lady, fair lady, come, let me sell you a nice wig.)}}
#: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}}
+
#Language wey de dey call English.
#   Person wey be sey e be Albino
+
#: {{ux|dv| No mind dat woman o, instead make she pay me she dey speak plenty plenty '''oyibo'''. |(Don't pay any attention to that lady, instead of her to pay me, she is speaking a lot of English.)}}
#: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}}
+
#Person wey be sey e be albino.
 +
#:* {{ux|dv| Na '''oyibo''' she born o. |(She gave birth to an albino.)}}
 +
 
 
====Related forms====
 
====Related forms====
[[obodo oyibo]]
+
*[[obodo oyibo]],[[oyibo pepper]]
 
====Synonym====
 
====Synonym====
 +
[[whitie]], [[afin]], [[grammar]]
 
====Antonym====
 
====Antonym====
 +
[[blackie]]
 
====Translation====
 
====Translation====
 +
English: ''Caucasian'', ''albino'', ''English''

Latest revision as of 10:18, 5 June 2023

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

òjìbó Play Play

Noun

  1. Person wey get white skin.
    • Im mama believe sey when e behave like oyibo de go dey see am like eh a more superior person.  — (D_ENU_05, His mother believed that when he behaves like a Caucasian they'll consider him as a superior person.)
    • People just dey talk sey dat oyibo man resemble Jesus wey dey draw for picture.  —  (People have been saying that the white man looks like the image of Jesus in the pictures.
  2. Person wey yellow.
    • Fine girl, oyibo girl, come make I sell fine wig for you.  — (Pretty lady, fair lady, come, let me sell you a nice wig.)
  3. Language wey de dey call English.
    No mind dat woman o, instead make she pay me she dey speak plenty plenty oyibo.  — (Don't pay any attention to that lady, instead of her to pay me, she is speaking a lot of English.)
  4. Person wey be sey e be albino.
    • Na oyibo she born o.  — (She gave birth to an albino.)

Related forms

Synonym

whitie, afin, grammar

Antonym

blackie

Translation

English: Caucasian, albino, English