Difference between revisions of "oyibo"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
||
Line 13: | Line 13: | ||
#Person wey get white skin. | #Person wey get white skin. | ||
#:*{{ux|dv| Im mama believe sey when e behave like Oyibo de go dey see am like eh a more superior person. |(D_ENU_05, His mother believed that when he behaves like a Caucasian they'll consider him as a superior person.)}} | #:*{{ux|dv| Im mama believe sey when e behave like Oyibo de go dey see am like eh a more superior person. |(D_ENU_05, His mother believed that when he behaves like a Caucasian they'll consider him as a superior person.)}} | ||
− | #:*{{ux|dv| People just dey talk sey dat Oyibo man resemble Jesus wey dey draw for picture. | (NSC_Emeka_2020, People have been saying | + | #:*{{ux|dv| People just dey talk sey dat Oyibo man resemble Jesus wey dey draw for picture. | (NSC_Emeka_2020, People have been saying that the white man looks like the image of Jesus in the pictures. }} |
#Person wey yellow. | #Person wey yellow. | ||
− | #: {{ux|dv| | + | #:* {{ux|dv| Fine girl, oyibo girl, come make I sell fine wig for you. |(NSC_Emeka_2020, Pretty lady, fair lady, come, let me sell you a nice wig. )}} |
#language wey de dey call English | #language wey de dey call English | ||
− | #: {{ux|dv| | + | #: {{ux|dv| No mind dat woman o, instead make she pay me she dey speak plenty plenty oyibo. |(NSC_Emeka_2020, Don't pay any attention to that lady, instead of her to pay me, she is speaking a lot of English. ) }} |
#Person wey be sey e be Albino | #Person wey be sey e be Albino | ||
− | #: {{ux|dv| | + | #:* {{ux|dv| Na oyibo she born o. |(NSC_Emeka_2020, She gave birth to an albino.)}} |
====Related forms==== | ====Related forms==== | ||
*[[obodo oyibo]],[[oyibo pepper]] | *[[obodo oyibo]],[[oyibo pepper]] | ||
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
+ | [[whitie]], [[afin]], [[grammar]] | ||
====Antonym==== | ====Antonym==== | ||
+ | [[blackie]] | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
+ | English: ''Caucasian'' |
Revision as of 13:19, 26 October 2020
Naija
Etymology
From: unknown
Pronunciation
Definition
- Person wey be sey e fair for skin
Noun
- Person wey get white skin.
- Im mama believe sey when e behave like Oyibo de go dey see am like eh a more superior person. — (D_ENU_05, His mother believed that when he behaves like a Caucasian they'll consider him as a superior person.)
- People just dey talk sey dat Oyibo man resemble Jesus wey dey draw for picture. — (NSC_Emeka_2020, People have been saying that the white man looks like the image of Jesus in the pictures.
- Person wey yellow.
- Fine girl, oyibo girl, come make I sell fine wig for you. — (NSC_Emeka_2020, Pretty lady, fair lady, come, let me sell you a nice wig. )
- language wey de dey call English
- No mind dat woman o, instead make she pay me she dey speak plenty plenty oyibo. — (NSC_Emeka_2020, Don't pay any attention to that lady, instead of her to pay me, she is speaking a lot of English. )
- Person wey be sey e be Albino
- Na oyibo she born o. — (NSC_Emeka_2020, She gave birth to an albino.)
Related forms
Synonym
Antonym
Translation
English: Caucasian