oyibo
Naija
Etymology
From: unknown
Pronunciation
Noun
- Person wey get white skin.
- Im mama believe sey when e behave like oyibo de go dey see am like eh a more superior person. — (D_ENU_05, His mother believed that when he behaves like a Caucasian they'll consider him as a superior person.)
- People just dey talk sey dat oyibo man resemble Jesus wey dey draw for picture. — (NSC_2020, People have been saying that the white man looks like the image of Jesus in the pictures.
- Person wey yellow.
- Fine girl, oyibo girl, come make I sell fine wig for you. — (NSC_2020, Pretty lady, fair lady, come, let me sell you a nice wig.)
- Language wey de dey call English.
- No mind dat woman o, instead make she pay me she dey speak plenty plenty oyibo. — (NSC_2020, Don't pay any attention to that lady, instead of her to pay me, she is speaking a lot of English.)
- Person wey be sey e be albino.
- Na oyibo she born o. — (NSC_2020, She gave birth to an albino.)
Related forms
Synonym
Antonym
Translation
English: Caucasian, albino, English