oyibo

Revision as of 13:19, 26 October 2020 by EmekaFelixO (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

òjìbó Play Play

Definition

  • Person wey be sey e fair for skin

Noun

  1. Person wey get white skin.
    • Im mama believe sey when e behave like Oyibo de go dey see am like eh a more superior person.  — (D_ENU_05, His mother believed that when he behaves like a Caucasian they'll consider him as a superior person.)
    • People just dey talk sey dat Oyibo man resemble Jesus wey dey draw for picture.  —  (NSC_Emeka_2020, People have been saying that the white man looks like the image of Jesus in the pictures.
  2. Person wey yellow.
    • Fine girl, oyibo girl, come make I sell fine wig for you.  — (NSC_Emeka_2020, Pretty lady, fair lady, come, let me sell you a nice wig. )
  3. language wey de dey call English
    No mind dat woman o, instead make she pay me she dey speak plenty plenty oyibo.  — (NSC_Emeka_2020, Don't pay any attention to that lady, instead of her to pay me, she is speaking a lot of English. )
  4. Person wey be sey e be Albino
    • Na oyibo she born o.  — (NSC_Emeka_2020, She gave birth to an albino.)

Related forms

Synonym

whitie, afin, grammar

Antonym

blackie

Translation

English: Caucasian