paddy paddy

Naija

Etymology

From English: buddy

Pronunciation

  • pàdí pàdí

Play Play

Noun

  • People wey be sey de close wellwell and de dey do tings follow diersef.
  • Dat girl na my paddy paddy since when we small.  — (That girl is my childhood friend.)
  • Na paddy paddy dem be before man scatter dem.  — ( They were close friends before they got separated by a man.)

Related forms

Synonym

Translation

  • English: bosom friend