Difference between revisions of "paddy"

Line 14: Line 14:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Person wey im and anoder person like deirsef, wey de dey follow diersef dey do tings.
 
* Person wey im and anoder person like deirsef, wey de dey follow diersef dey do tings.
:* {{ux|dv| Dat guy wey be your '''paddy''', tief phone yesterday.|(Egbokhare_2020, That fellow, who is your friend, stole a phone yesterday.)}}
+
:* {{ux|dv| Dat guy wey be your '''paddy''', tief phone yesterday.|( That fellow, who is your friend, stole a phone yesterday.)}}
 
:* {{ux|dv| Unto say she wan make her papa and mama free her, she plan fake wedding and send real invitation to her '''paddy''' dem. |(bbc__97362, Because she wanted to be free of her parents, she planed a fake wedding and sent fake invitations out to her friends.)}}
 
====Related forms====
 
====Related forms====

Latest revision as of 10:21, 5 June 2023

Naija

Alternative form

Etymology

From: English buddy

Pronunciation

  • pàdí

Play Play

Noun

  • Person wey im and anoder person like deirsef, wey de dey follow diersef dey do tings.
  • Dat guy wey be your paddy, tief phone yesterday.  — ( That fellow, who is your friend, stole a phone yesterday.)
  • Unto say she wan make her papa and mama free her, she plan fake wedding and send real invitation to her paddy dem.  — (bbc__97362, Because she wanted to be free of her parents, she planed a fake wedding and sent fake invitations out to her friends.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: friend