Difference between revisions of "paddy"
(→Naija) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
||
Line 13: | Line 13: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * | + | * Person wey im and anoder person like deirsef, wey de dey follow diersef dey do tings. |
:* {{ux|dv| Iyke wey be my '''paddy''', thief phone yesterday.|(Egbokhare_2020, Iyke who happens to be my friend, stole a phone yesterday.)}} | :* {{ux|dv| Iyke wey be my '''paddy''', thief phone yesterday.|(Egbokhare_2020, Iyke who happens to be my friend, stole a phone yesterday.)}} | ||
:* {{ux|dv| But di two of dem con do '''paddy''', '''paddy''' sha. |(JOS_28_Exams_DG__154, But, they both became friends.)}} | :* {{ux|dv| But di two of dem con do '''paddy''', '''paddy''' sha. |(JOS_28_Exams_DG__154, But, they both became friends.)}} | ||
:* {{ux|dv| Me wey be your '''paddy'''! |(NST_cleaned__21802, I, who happens to be your friend.)}} | :* {{ux|dv| Me wey be your '''paddy'''! |(NST_cleaned__21802, I, who happens to be your friend.)}} | ||
:* {{ux|dv| Unto say she wan make her papa and mama free her, she plan fake wedding and send real invitation to her '''paddy''' dem. |(bbc__97362, Because she wanted to be free of her parents, she planed a fake wedding and sent fake invitations out to her friends.)}} | :* {{ux|dv| Unto say she wan make her papa and mama free her, she plan fake wedding and send real invitation to her '''paddy''' dem. |(bbc__97362, Because she wanted to be free of her parents, she planed a fake wedding and sent fake invitations out to her friends.)}} | ||
− | ==== | + | ====Related forms==== |
* [[paddy paddy]] | * [[paddy paddy]] | ||
Revision as of 18:11, 3 August 2021
Naija
Alternative form
Etymology
From: English buddy
Pronunciation
- pàdí
Noun
- Person wey im and anoder person like deirsef, wey de dey follow diersef dey do tings.
- Iyke wey be my paddy, thief phone yesterday. — (Egbokhare_2020, Iyke who happens to be my friend, stole a phone yesterday.)
- But di two of dem con do paddy, paddy sha. — (JOS_28_Exams_DG__154, But, they both became friends.)
- Me wey be your paddy! — (NST_cleaned__21802, I, who happens to be your friend.)
- Unto say she wan make her papa and mama free her, she plan fake wedding and send real invitation to her paddy dem. — (bbc__97362, Because she wanted to be free of her parents, she planed a fake wedding and sent fake invitations out to her friends.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: friend