Difference between revisions of "paddy paddy"

Line 10: Line 10:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* People wey be sey de close [[wellwell]] and de dey do tings follow diersef.  
 
* People wey be sey de close [[wellwell]] and de dey do tings follow diersef.  
:* {{ux|dv|Dat girl na my '''paddy paddy''' since when we small.|(NSC_Olukayode.S.M_2021, That girl is my childhood friend.)}}
+
:* {{ux|dv|Dat girl na my '''paddy paddy''' since when we small.|(NSC_2021, That girl is my childhood friend.)}}
:* {{ux|dv| Na '''paddy paddy''' dem be before man scatter dem.|(NSC_Olukayode.S.M_2021, They were close friends before they got seperated by a man.)}}
+
:* {{ux|dv| Na '''paddy paddy''' dem be before man scatter dem.|(NSC_2021, They were close friends before they got separated by a man.)}}
  
 
===Related forms===
 
===Related forms===

Revision as of 07:06, 13 November 2022

Naija

Etymology

From English: buddy

Pronunciation

  • pàdí pàdí

Play Play

Noun

  • People wey be sey de close wellwell and de dey do tings follow diersef.
  • Dat girl na my paddy paddy since when we small.  — (NSC_2021, That girl is my childhood friend.)
  • Na paddy paddy dem be before man scatter dem.  — (NSC_2021, They were close friends before they got separated by a man.)

Related forms

Synonym

Translation

  • English: bosom friend