Difference between revisions of "paddy paddy"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
(→Noun) |
||
(2 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
Line 9: | Line 9: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * | + | * People wey be sey de close [[wellwell]] and de dey do tings follow diersef. |
− | :* {{ux|dv|Dat girl na my '''paddy paddy''' since when we small.|( | + | :* {{ux|dv|Dat girl na my '''paddy paddy''' since when we small.|(That girl is my childhood friend.)}} |
− | :* {{ux|dv| Na '''paddy paddy''' dem be before man scatter dem.|( | + | :* {{ux|dv| Na '''paddy paddy''' dem be before man scatter dem.|( They were close friends before they got separated by a man.)}} |
===Related forms=== | ===Related forms=== |
Latest revision as of 10:21, 5 June 2023
Naija
Etymology
From English: buddy
Pronunciation
- pàdí pàdí
Noun
- People wey be sey de close wellwell and de dey do tings follow diersef.
- Dat girl na my paddy paddy since when we small. — (That girl is my childhood friend.)
- Na paddy paddy dem be before man scatter dem. — ( They were close friends before they got separated by a man.)
Related forms
Synonym
Translation
- English: bosom friend