Difference between revisions of "paddy paddy"
(→Noun) |
|||
(8 intermediate revisions by 5 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | === | + | ===Etymology=== |
− | + | From English: ''buddy'' | |
− | |||
− | |||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* pàdí pàdí | * pàdí pàdí | ||
− | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-paddy paddy.f.ogg</sm2> |
− | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-paddy paddy.m.ogg</sm2> |
+ | |||
+ | ===Noun=== | ||
+ | * People wey be sey de close [[wellwell]] and de dey do tings follow diersef. | ||
+ | :* {{ux|dv|Dat girl na my '''paddy paddy''' since when we small.|(That girl is my childhood friend.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv| Na '''paddy paddy''' dem be before man scatter dem.|( They were close friends before they got separated by a man.)}} | ||
− | === | + | ===Related forms=== |
− | + | * [[paddy]] | |
+ | ====Synonym==== | ||
+ | *[[guy]] | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
− | English: ''friend'' | + | * English: ''bosom friend'' |
Latest revision as of 10:21, 5 June 2023
Naija
Etymology
From English: buddy
Pronunciation
- pàdí pàdí
Noun
- People wey be sey de close wellwell and de dey do tings follow diersef.
- Dat girl na my paddy paddy since when we small. — (That girl is my childhood friend.)
- Na paddy paddy dem be before man scatter dem. — ( They were close friends before they got separated by a man.)
Related forms
Synonym
Translation
- English: bosom friend