paddy paddy

Revision as of 15:19, 13 January 2021 by 154.66.33.32 (talk) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: English buddy

Pronunciation

  • pàdí pàdí


Translation

English: friend

Noun

Friends wey be like 5&6.

  1. Dat girl na my paddy paddy since when we small.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, That girl is my childhood friend.)
    Na paddy paddy dem be before man scatter dem.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, They were close friends before they got seperated by a man.)

Related forms

Synonym

Translation

  • English: bosom friend