paddy paddy

Naija

Etymology

From: English buddy

Pronunciation

  • pàdí pàdí

Play Play

Noun

  • Friends wey be like 5&6.
  • Dat girl na my paddy paddy since when we small.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, That girl is my childhood friend.)
  • Na paddy paddy dem be before man scatter dem.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, They were close friends before they got seperated by a man.)

Related forms

Synonym

Translation

  • English: bosom friend