Difference between revisions of "pant"

 
(4 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 10: Line 10:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
# Small cloth wey person wear put for under cloth take cover im [[prick]] and [[toto]].
+
# Small cloth wey person wear put for under cloth take cover deir [[prick]] or [[toto]].
#:* {{ux|dv|Na dat one wey wear only '''pant'''. |(deuber__4558. That person is in underpants.)}}
+
#:* {{ux|dv|Na dat one wey wear only '''pant'''. |(deuber__4558, T hat person who is only in underpants.)}}
#:* {{ux|dv|For man to dey wear tight '''pant''' or make di private part too hot fit lead to low sperm count. |(bbc__59976. A man wearing tight underpants or exposing his balls to heat may suffer from low sperm count.)}}
+
#:* {{ux|dv|For man to dey wear tight '''pant''' or make di private part too hot fit lead to low sperm count. |(bbc__59976, A man wearing tight underpants or exposing his balls to heat may suffer from low sperm count.)}}
# Na when person be weak person.
+
====Synonym====
#:* {{ux|dv|Dat guy be real '''pant'''. See as pikin dey play am.|( Egbokhare_2020.That guy is such a weakling. See how kids are tossing him around.)}}
+
[[kpata]]
#:* {{ux|dv|See dat man, na real '''pant''' e be.|(NSC_Legbeti_2021. Look at that man, such a weakling!.)}}
+
====Translation====
 +
English: ''pant, weakling''
 +
 
 +
===Adjective===
 +
# Person wey no get [[mind]].
 +
#:* {{ux|dv|Dat guy be real '''pant'''. See as pikin dey play am.|(That guy is such a weakling. See how kids are tossing him around.)}}
 +
#:* {{ux|dv|See dat man, na real '''pant''' e be.|(Look at that man, such a weakling!)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* [[kpata]]
+
* [[odoyo]]
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''Pant'',  ''weakling''
 
* English: ''Pant'',  ''weakling''

Latest revision as of 10:28, 5 June 2023

Naija

Etymology

From: English pant

Pronunciation

  • pânt

Play Play

Noun

  1. Small cloth wey person wear put for under cloth take cover deir prick or toto.
    • Na dat one wey wear only pant.  — (deuber__4558, T hat person who is only in underpants.)
    • For man to dey wear tight pant or make di private part too hot fit lead to low sperm count.  — (bbc__59976, A man wearing tight underpants or exposing his balls to heat may suffer from low sperm count.)

Synonym

kpata

Translation

English: pant, weakling

Adjective

  1. Person wey no get mind.
    • Dat guy be real pant. See as pikin dey play am.  — (That guy is such a weakling. See how kids are tossing him around.)
    • See dat man, na real pant e be.  — (Look at that man, such a weakling!)

Synonyms

Translations

  • English: Pant, weakling