Difference between revisions of "pant"
Line 20: | Line 20: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
# Person wey no get [[mind]]. | # Person wey no get [[mind]]. | ||
− | #:* {{ux|dv|Dat guy be real '''pant'''. See as pikin dey play am.|( | + | #:* {{ux|dv|Dat guy be real '''pant'''. See as pikin dey play am.|(That guy is such a weakling. See how kids are tossing him around.)}} |
− | #:* {{ux|dv|See dat man, na real '''pant''' e be.|( | + | #:* {{ux|dv|See dat man, na real '''pant''' e be.|(Look at that man, such a weakling!)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Latest revision as of 10:28, 5 June 2023
Naija
Etymology
From: English pant
Pronunciation
- pânt
Noun
- Small cloth wey person wear put for under cloth take cover deir prick or toto.
- Na dat one wey wear only pant. — (deuber__4558, T hat person who is only in underpants.)
- For man to dey wear tight pant or make di private part too hot fit lead to low sperm count. — (bbc__59976, A man wearing tight underpants or exposing his balls to heat may suffer from low sperm count.)
Synonym
Translation
English: pant, weakling
Adjective
- Person wey no get mind.
- Dat guy be real pant. See as pikin dey play am. — (That guy is such a weakling. See how kids are tossing him around.)
- See dat man, na real pant e be. — (Look at that man, such a weakling!)
Synonyms
Translations
- English: Pant, weakling