pastor

Naija

Etymology

  • From: English pastor

Pronunciation

  • Pástᴐ̀

Play Play

Noun

  • Na person wey be oga for spiritual mata for church.
  • De pastor do plenty miracle wey shock people for de program.  — (NSC_2021. The pastor performed a lot of shocking miracles at the program.)
  • De day pastor ask all workers make dem come na im be de day rain fall de roof of de church.  — (NSC_2021. The day pastor called for workers meeting was when a heavy rain fell and the church roof collapsed.)

Synonym

Antonym

Translation

  • English church minister