Difference between revisions of "piss"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Verb) |
(→Noun) |
||
Line 10: | Line 10: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Wetin de dey like yellow water wey person dey comot for [[toto]] or [[prick]]. | * Wetin de dey like yellow water wey person dey comot for [[toto]] or [[prick]]. | ||
− | :* {{ux|dv| Na '''piss''' e dey piss.|( | + | :* {{ux|dv| Na '''piss''' e dey piss.|(NSC_2020, He is urinating.)}} |
:* {{ux|dv| '''piss''' colour dey change sometimes sha, e depend on wetin you put for mouth and how your body be. |(NSC_2021, The colour of urine can change. It depends on what you eat and the state of your body.)}} | :* {{ux|dv| '''piss''' colour dey change sometimes sha, e depend on wetin you put for mouth and how your body be. |(NSC_2021, The colour of urine can change. It depends on what you eat and the state of your body.)}} | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Revision as of 08:11, 21 November 2022
Naija
Etymology
- From: English piss
Pronunciation
- pîs
Noun
- Na piss e dey piss. — (NSC_2020, He is urinating.)
- piss colour dey change sometimes sha, e depend on wetin you put for mouth and how your body be. — (NSC_2021, The colour of urine can change. It depends on what you eat and the state of your body.)
Synonyms
Translations
- English: urine
Verb
- After e don drink, high, na bush e don dey piss. — (NSC_Ajede_2020, After taking lots of alcohol, he is now urinating in the bush.)
- Im and im wife don quarrel tire. She say e no dey sabi piss inside toilet, sey when e piss finish, piss go just full ground. — (NSC_2021, He and his wife have bee quarreling for ages. She said that he does not know how to urinate inside the toilet bowl, that the floor is always filled with urine when he is done.)
Synonyms
Translations
- English: urinate