Difference between revisions of "piss"
(→Noun) |
(→Verb) |
||
Line 19: | Line 19: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
* Make water wey de yellow dey comot for person [[toto]] or [[prick]]. | * Make water wey de yellow dey comot for person [[toto]] or [[prick]]. | ||
− | :* {{ux|dv| After e don drink, [[high]], na bush e don dey '''piss'''.|( | + | :* {{ux|dv| After e don drink, [[high]], na bush e don dey '''piss'''.|(NSC_2020, After taking lots of alcohol, he is now urinating in the bush.)}} |
:* {{ux|dv| Im and im wife don quarrel tire. She say e no dey sabi '''piss''' inside toilet, sey when e '''piss''' finish, piss go just full ground. |(NSC_2021, He and his wife have bee quarreling for ages. She said that he does not know how to urinate inside the toilet bowl, that the floor is always filled with urine when he is done.)}} | :* {{ux|dv| Im and im wife don quarrel tire. She say e no dey sabi '''piss''' inside toilet, sey when e '''piss''' finish, piss go just full ground. |(NSC_2021, He and his wife have bee quarreling for ages. She said that he does not know how to urinate inside the toilet bowl, that the floor is always filled with urine when he is done.)}} | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Revision as of 08:11, 21 November 2022
Naija
Etymology
- From: English piss
Pronunciation
- pîs
Noun
- Na piss e dey piss. — (NSC_2020, He is urinating.)
- piss colour dey change sometimes sha, e depend on wetin you put for mouth and how your body be. — (NSC_2021, The colour of urine can change. It depends on what you eat and the state of your body.)
Synonyms
Translations
- English: urine
Verb
- After e don drink, high, na bush e don dey piss. — (NSC_2020, After taking lots of alcohol, he is now urinating in the bush.)
- Im and im wife don quarrel tire. She say e no dey sabi piss inside toilet, sey when e piss finish, piss go just full ground. — (NSC_2021, He and his wife have bee quarreling for ages. She said that he does not know how to urinate inside the toilet bowl, that the floor is always filled with urine when he is done.)
Synonyms
Translations
- English: urinate