piss

Revision as of 00:37, 21 August 2021 by 102.91.4.44 (talk) (→‎Naija)

Naija

Etymology

  • From: English piss

Pronunciation

  • pís

Play Play


Noun

  • Wetin de dey like yellow water wey person dey comot for toto or prick.
  • Na piss e dey piss.  — (NSC_Ajede_2020, He is urinating.

Synonyms

Translations

  • English: urine

Verb

  • Make water wey de yellow dey comot for person toto or prick.
  • After e don high, na bush e don dey piss.  — (NSC_Ajede_2020, After taking lots of alcohol, he goes to the bush to urinate.)

Synonyms

Translations

  • English: urinate