piss
Naija
Etymology
- From: English piss
Pronunciation
- pîs
Noun
- Na piss e dey piss. — (NSC_Ajede_2020, He is urinating.)
- piss colour dey change sometimes sha, e depend on wetin you put for mouth and how your body be. — (NSC_2021, The colour of urine can change. It depends on what you eat and the state of your body.)
Synonyms
Translations
- English: urine
Verb
- After e don drink, high, na bush e don dey piss. — (NSC_Ajede_2020, After taking lots of alcohol, he is now urinating in the bush.)
Synonyms
Translations
- English: urinate