Difference between revisions of "play"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
play
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Line 7: Line 5:
  
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* plẽ
+
* plȇ
 
<sm2>Pcm-ng-play.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-play.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-play.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-play.m.ogg</sm2>
Line 18: Line 16:
  
===Definition===
 
===Definition===
As person take dey catch fun
+
* As person take dey catch fun.
  
===Noun===
 
===Noun===
# As person dey move bodi for game.
+
# As person take dey catch fun.
#:* {{ux|dv|But dem go need '''play''' as independent sport people dem. |(bbc__22028, But they will need to play as independent sports persons.)}}
+
#:* {{ux|dv|Di '''play''' wey di pikin dem dey play too rough. |(NSC_ Odirin_2020, The children's play is too rough .)}}
#:* {{ux|dv|Sometime only me go just dey like dis dey '''play''' wit my leg. |(KAD_07_Receptionists_DG__171, Sometimes, I alone will just be there playing with my leg.)}}
+
#:* {{ux|dv|This kind '''play''' na serious matter, because e fit lead to rape. |(jw__36959, This manner of behaviour is a serious matter because it can lead to rape.)}}
# Sey person no serious for someting.
+
#:* {{ux|dv|Papa Emeka, you know sey children like '''play''' pass food so no dey blame am sey e no quick return from school.|(NSC_Odirin 2020, Papa Emeka, you know that children prefer playing to eating so do not scold him for coming back late from school.)}}
#:* {{ux|dv|Some of dem no dey take this work wey we give dem '''play'''. |(jw__980, Some of them are serious with this work we gave them.)}}
 
# Drama wey person write.  
 
# Drama wey person write.  
 
#:* {{ux|dv|Di '''play''' don land for pidgin. |(bbc__101844, The play is now in pidgin.)}}
 
#:* {{ux|dv|Di '''play''' don land for pidgin. |(bbc__101844, The play is now in pidgin.)}}
# Club wey person dey.
 
#:* {{ux|dv|Di 42-year-old '''play''' for Real Madrid, Inter Milan, AC Milan and Barcelona for im 18-year football career. |(bbc__30536, The 42-year old played with Real Madrid, Inter Milan, AC Milan and Barcelona in the 18-year period of his football career.)}}
 
#:* {{ux|dv|Mahrez bin dey hope say im go dey follow Manchester City '''play'''. |(bbc__64815, Mahrez was hoping that he would go and play in Manchester City.)}}
 
# Where game dey take place.
 
#:* {{ux|dv|Racism dey come in different forms, some na through social media , some for field of '''play''', even players dey racially abuse their opponents, some na from wetin dem write or too and so on. |(brila__1330, Racism comes in different forms, some on social media, some on the field of play, even players racially abuse their opponents, some from what they write and so on.)}}
 
#  no pure
 
#:* {{ux|dv|This kind '''play''' na serious matter, because e fit lead to rape. |(jw__36959, This manner of behaviour is a serious matter because it can lead to rape.)}}
 
#:* {{ux|dv| INEC oga say e no go good if foul '''play''' enter the election for Edo and Ondo. |(NSC_Odirin 2020, The INEC boss said that it would be unfair if malpractice is recorded at the Edo and Ondo elections.)}}
 
====Related forms====
 
====Related forms====
* [[rough play]]
+
* [[foul play]], [[rough play]]
 
+
====Synonyms====
====Antonyms====
+
* [[Kura]], [[fast guy]]
work
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: activity, game
 
* English: activity, game
Line 50: Line 38:
 
#:* {{ux|dv| Na so we '''play''' tire when school close today.|(NSC__Odirin 2020, That is how we played to the point of exhaustion after school closed today.)}}
 
#:* {{ux|dv| Na so we '''play''' tire when school close today.|(NSC__Odirin 2020, That is how we played to the point of exhaustion after school closed today.)}}
 
#:* {{ux|dv|De go go '''play''' for sun, use sand rub head, rub face, take am bath. |(NST_cleaned_21878, They will go and play in the sun, rub their heads with sand, rub their faces, bathe with it.)}}
 
#:* {{ux|dv|De go go '''play''' for sun, use sand rub head, rub face, take am bath. |(NST_cleaned_21878, They will go and play in the sun, rub their heads with sand, rub their faces, bathe with it.)}}
 +
# Sey person no serious for someting.
 +
#:* {{ux|dv|Some of dem no dey take this work wey we give dem '''play'''. |(jw__980, Some of them are serious with this work we gave them.)}}
 +
# Make person dey move bodi for game.
 +
#:* {{ux|dv|But dem go need '''play''' as independent sport people dem. |(bbc__22028, But they will need to play as independent sports persons.)}}
 +
#:* {{ux|dv|Sometime only me go just dey like dis dey '''play''' wit my leg. |(KAD_07_Receptionists_DG__171, Sometimes, I alone will just be there playing with my leg.)}}
 
# Make person take wayo collect someting.
 
# Make person take wayo collect someting.
#:* {{ux|dv|You just dey chop mouth sey you too sharp sake of say correct yahoo boy never '''play''' you before. |(NSC_Odirin 2020, You are there boasting that you are not gullible because a seasoned fraudster has not played you before.)}}
+
#:* {{ux|dv|You just dey chop mouth sey you too sharp [[sake of sey]] correct yahoo boy never '''play''' you before. |(NSC_Odirin 2020, You are there boasting that you are not gullible because a seasoned fraudster has not played you before.)}}
 
# Make person start film or music.
 
# Make person start film or music.
 
#:* {{ux|dv|Abeg '''play''' your marriage video make I see as you take kiss your bride. |(NSC__Odirin 2020, Please play me the recording of your marriage so I will see how you kissed your bride.)}}
 
#:* {{ux|dv|Abeg '''play''' your marriage video make I see as you take kiss your bride. |(NSC__Odirin 2020, Please play me the recording of your marriage so I will see how you kissed your bride.)}}
 
#:* {{ux|dv| Di Dj no gree '''play''' Davido and Wizkid song for di party.|(NSC_Odirin 2020,The Dj refused to play Davido's and Wizkid's songs at the party.)}}
 
#:* {{ux|dv| Di Dj no gree '''play''' Davido and Wizkid song for di party.|(NSC_Odirin 2020,The Dj refused to play Davido's and Wizkid's songs at the party.)}}
#:* {{ux|dv|Papa Emeka, you know sey children like '''play''' pass food so no dey blame am sey e no quick return from school.|(NSC_Odirin 2020, Papa Emeka, you know that children prefer playing to eating so do not scold him for coming back late from school.)}}
+
#:* {{ux|dv|Apart from that one, e arrange Levite wey go dey sing and '''play''' music. |(jw__25331, Besides that, he arranged Levites who will sing and play music.)}}
 
# Make person perform.
 
# Make person perform.
 
#:* {{ux|dv| Super Eagles no fit even draw with Algeria for friendly because di players no play with church mind make injury no bench dem for di season wey just start.|(NSC_Odirin 2020, The Super Eagles could not manage a draw with Algeria in the friendly match because the players did not give their best for fear of getting sidelined due to injury this new season.)}}
 
#:* {{ux|dv| Make Man U. fans ready sey na Europa League sure for dem if di players no wan play well this season. |(NSC_Odirin 2020, Man U. fans should prepare their minds that the players will definitely end up in the Europa League if they do not perform well this season.)}}
 
#:* {{ux|dv|You sabi di people wey dey '''play'''? |(KAD_03_Why-Men-Watch-Football_MG__15, Do you know those who are playing?)}}
 
#:* {{ux|dv|You sabi di people wey dey '''play'''? |(KAD_03_Why-Men-Watch-Football_MG__15, Do you know those who are playing?)}}
# Sey person see someting as important
+
# Sey someting dey [[sup]]
#:* {{ux|dv|E no dey take im name dey '''play'''. |(jw__9057, He/She does not joke with his reputation.)}}
 
#:* {{ux|dv|Na '''play''' una dey '''play''' here? |(NST_cleaned__31277, Are you guys joking here?)}}
 
#:* {{ux|dv|We know sey to train pikin no easy, so we no use am '''play''' at all. |(jw__38986, We know that raising a child is not easy, so we do not joke with it at all.)}}
 
# Sey someting dey sup
 
#:* {{ux|dv|You know wetin de '''play'''… |(ENU_Football_Fans__Discussion_DG, Do you not know what is happening?)}}
 
#:* {{ux|dv|You know wetin de '''play'''… |(ENU_Football_Fans__Discussion_DG, Do you not know what is happening?)}}
 
# Make person dey gamble.
 
# Make person dey gamble.
#:* {{ux|dv|All dose ehn Naijabet wey dem dey say de dey '''play'''. |(BEN_17_Cctv-Jamb-And-Elections_DG__103, All those ehn Naijabet which they are saying that they are playing.)}}
+
#:* {{ux|dv|People dey think sey person wey dey '''play''' Bet9ja no dey serious for life. |NSC_Odirin_2020, People think a person who gambles is unserious .)}}
# Sey person dey make song comot.
+
# Sey person dey do someting for any place or anybody  
#:* {{ux|dv|Apart from that one, e arrange Levite wey go dey sing and '''play''' music. |(jw__25331, Besides that, he arranged Levites who will sing and play music.)}}
 
#:* {ux|dv|I dey always '''play''' music make my brain cool down when stress want kill me.|NSC_Odirin 2020, I usually play music to calm my head when I am stressed out.)}}
 
# Make person deceive person
 
#:* {{ux|dv|Onto sey e sabi '''play''' wayo collect people money na so de begin call am "fast guy no be thief". |(NSC__Odirin 2020, Because he knows how to play a fast one on people that is how they nicknamed him "a fast guy is not a thief". )}}
 
# Make person join for game.
 
#:* {{ux|dv|But, na 11 against 11 go '''play''' on Sunday. |(bbc__38630, But it is 11 against 11 who will play on Sunday.)}}
 
#:* {{ux|dv|And to dey always '''play''' match, even if na International friendly, because FIFA dey reduce point for teams wey e don tay since dem last '''play''' match. |(bbc__11400, And to always play matches, even they are friendlies, because FIFA reduces points for teams that allow long intervals in between matches.)}}
 
# Sey person dey do someting for any place or anybodi  
 
#:* {{ux|dv|Na Nigeria youth dey '''play''' better role for di country pass people wey dey power. |(NSC__Odirin 2020, It is the Nigerian youths who are doing positive things in the country than the ruling class.)}}
 
# Sey person dey romance person
+
#:* {{ux|dv| Di girl don '''play'''  better role for di guy life.  |(NSC__Odirin 2020, The girl has played a huge role in the guy's life.)}}
 +
# Sey person dey [[romance]] person.
 
#:* {{ux|dv|Di way di babe hair scatter when e come out for oga office e clear sey dem don '''play''' wella. |(NSC_Odirin 2020, From the way the lady's hair was dishevlled when she came out of the boss' office it is clear that they have been romancing.)}}
 
* [[play maker]], [[Kura]], [[fast guy]]
+
* [[play maker]]
  
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* perform, knack,  
 
* perform, knack,  
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
* work,
+
* work  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: to play, to trick, to flirt, to perform,
 
* English: to play, to trick, to flirt, to perform,

Revision as of 13:22, 6 November 2020

Naija

Etymology

From: English play

Pronunciation

  • plȇ

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 68
  • Frequency rank in NSC treebank: 191
  • Frequency in raw corpus: 2339
  • Frequency rank in raw corpus: 172

Definition

  • As person take dey catch fun.

Noun

  1. As person take dey catch fun.
    • Di play wey di pikin dem dey play too rough.  — (NSC_ Odirin_2020, The children's play is too rough .)
    • This kind play na serious matter, because e fit lead to rape.  — (jw__36959, This manner of behaviour is a serious matter because it can lead to rape.)
    • Papa Emeka, you know sey children like play pass food so no dey blame am sey e no quick return from school.  — (NSC_Odirin 2020, Papa Emeka, you know that children prefer playing to eating so do not scold him for coming back late from school.)
  2. Drama wey person write.
    • Di play don land for pidgin.  — (bbc__101844, The play is now in pidgin.)
    • INEC oga say e no go good if foul play enter the election for Edo and Ondo.  — (NSC_Odirin 2020, The INEC boss said that it would be unfair if malpractice is recorded at the Edo and Ondo elections.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: activity, game

Verb

  1. Make person dey move bodi take catch fun.
    • Na so we play tire when school close today.  — (NSC__Odirin 2020, That is how we played to the point of exhaustion after school closed today.)
    • De go go play for sun, use sand rub head, rub face, take am bath.  — (NST_cleaned_21878, They will go and play in the sun, rub their heads with sand, rub their faces, bathe with it.)
  2. Sey person no serious for someting.
    • Some of dem no dey take this work wey we give dem play.  — (jw__980, Some of them are serious with this work we gave them.)
  3. Make person dey move bodi for game.
    • But dem go need play as independent sport people dem.  — (bbc__22028, But they will need to play as independent sports persons.)
    • Sometime only me go just dey like dis dey play wit my leg.  — (KAD_07_Receptionists_DG__171, Sometimes, I alone will just be there playing with my leg.)
  4. Make person take wayo collect someting.
    • You just dey chop mouth sey you too sharp sake of sey correct yahoo boy never play you before.  — (NSC_Odirin 2020, You are there boasting that you are not gullible because a seasoned fraudster has not played you before.)
  5. Make person start film or music.
    • Abeg play your marriage video make I see as you take kiss your bride.  — (NSC__Odirin 2020, Please play me the recording of your marriage so I will see how you kissed your bride.)
    • Di Dj no gree play Davido and Wizkid song for di party.  — (NSC_Odirin 2020,The Dj refused to play Davido's and Wizkid's songs at the party.)
    • Apart from that one, e arrange Levite wey go dey sing and play music.  — (jw__25331, Besides that, he arranged Levites who will sing and play music.)
  6. Make person perform.
    • Super Eagles no fit even draw with Algeria for friendly because di players no play with church mind make injury no bench dem for di season wey just start.  — (NSC_Odirin 2020, The Super Eagles could not manage a draw with Algeria in the friendly match because the players did not give their best for fear of getting sidelined due to injury this new season.)
    • Make Man U. fans ready sey na Europa League sure for dem if di players no wan play well this season.  — (NSC_Odirin 2020, Man U. fans should prepare their minds that the players will definitely end up in the Europa League if they do not perform well this season.)
    • You sabi di people wey dey play?  — (KAD_03_Why-Men-Watch-Football_MG__15, Do you know those who are playing?)
  7. Sey someting dey sup
    • You know wetin de play  — (ENU_Football_Fans__Discussion_DG, Do you not know what is happening?)
  8. Make person dey gamble.
    • People dey think sey person wey dey play Bet9ja no dey serious for life.  — NSC_Odirin_2020, People think a person who gambles is unserious .)
  9. Sey person dey do someting for any place or anybody
    • Na Nigeria youth dey play better role for di country pass people wey dey power.  — (NSC__Odirin 2020, It is the Nigerian youths who are doing positive things in the country than the ruling class.)
    • Di girl don play better role for di guy life.  — (NSC__Odirin 2020, The girl has played a huge role in the guy's life.)
  10. Sey person dey romance person.
    • Di way di babe hair scatter when e come out for oga office e clear sey dem don play wella.  — (NSC_Odirin 2020, From the way the lady's hair was dishevlled when she came out of the boss' office it is clear that they have been romancing.)

Related forms

Synonyms

  • perform, knack,

Antonyms

  • work

Translations

  • English: to play, to trick, to flirt, to perform,