Difference between revisions of "popo"

Line 10: Line 10:
 
<sm2>Pcm-ng-popo.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-popo.m.ogg</sm2>
  
===Definition===
 
People wey be sey law give power to protect people life and deir property.
 
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* {{ux|dv| People don dey talk make de increase '''popo''' dem salary. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, People have been asking for the salary of the police to be increased. )}}
 
* {{ux|dv| People don dey talk make de increase '''popo''' dem salary. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, People have been asking for the salary of the police to be increased. )}}

Revision as of 15:14, 19 July 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English Police

Pronunciation

  • kpɔ́kpɔ́

Play Play

Noun

  • People don dey talk make de increase popo dem salary.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, People have been asking for the salary of the police to be increased. )
  • Person no suppose dey fear popo, as long as person hand clean.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, One should not be afraid of the police, as long as one is innocent.)

Synonyms

police, ekelebe, kalampo

Translations

  • English: police