Difference between revisions of "popo"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 13: | Line 13: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* People wey law give power to arrest people. | * People wey law give power to arrest people. | ||
− | :* {{ux|dv| People don dey talk make de increase '''popo''' dem salary. |(NSC_2020, People have been asking for the salary of the police to be increased. )}} | + | :* {{ux|dv| People don dey talk make de increase '''popo''' dem salary.|(NSC_2020, People have been asking for the salary of the police to be increased.)}} |
:* {{ux|dx| Person no suppose dey fear '''popo''', as long as person hand clean.|(NSC_2020, One should not be afraid of the police, as long as one is innocent.)}} | :* {{ux|dx| Person no suppose dey fear '''popo''', as long as person hand clean.|(NSC_2020, One should not be afraid of the police, as long as one is innocent.)}} | ||
Revision as of 08:47, 21 November 2022
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English Police
Pronunciation
- kpɔ́kpɔ́
Noun
- People wey law give power to arrest people.
- People don dey talk make de increase popo dem salary. — (NSC_2020, People have been asking for the salary of the police to be increased.)
- Person no suppose dey fear popo, as long as person hand clean. — (NSC_2020, One should not be afraid of the police, as long as one is innocent.)
Synonyms
Translations
- English: police