popo

Revision as of 18:51, 5 November 2020 by EmekaFelixO (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Alternative forms

Etymology

Borrowed from English Police

Pronunciation

  • pópò

Play Play

Usage

De dey use am for Warri area.

Definition

People wey be sey law give power to protect people life and deir property.

Noun

  • People don dey talk make de increase popo dem salary.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, People have been asking for the salary of the police to be increased. )
  • Person no suppose dey fear popo, as long as person hand clean.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, One should not be afraid of the police, as long as one is innocent.)

Synonyms

police, ekelebe, kalampo

Translations

  • English: police