Difference between revisions of "pour"

Line 13: Line 13:
 
:*{{ux|dv|If man no use sense dey '''pour''' na one chance e go see eself.|(NSC_Abonyi_2021, A man be sensible about having unprotected sex, otherwise he would get into serious trouble. )}}
 
:*{{ux|dv|If man no use sense dey '''pour''' na one chance e go see eself.|(NSC_Abonyi_2021, A man be sensible about having unprotected sex, otherwise he would get into serious trouble. )}}
  
===Related forms===
 
 
====Synonym====
 
====Synonym====
====Antonym====
+
[[turn]]; [[nack]]
 +
 +
 
 
====Translation====
 
====Translation====
 +
* English: ''pour'', ''release''

Revision as of 16:49, 18 March 2021

Naija

Etymology

From: English pour

Pronunciation

  • púɔ

Play Play

Transitive Verb

Sey water water someting dey comot for inside someting or somewhere.

  • E no good make person dey carry 'pour water anyhow for ground house wey get tiles, ground fit draw person fall.  — (NSC_Abonyi_2021, We should be careful about spilling water in a tiled apartment so that someone does not slip.)
  • If man no use sense dey pour na one chance e go see eself.  — (NSC_Abonyi_2021, A man be sensible about having unprotected sex, otherwise he would get into serious trouble. )

Synonym

turn; nack


Translation

  • English: pour, release