quarrel

Naija

Etymology

From English:

Pronunciation

  • kwɔ́rɛ̀


Play Play

Noun

  • Wetin dey happen wey be sey people dey vex for deirsef. De fit dey shout dey curse deirsef join.
  • Na so di neighbours start one kind yeye quarrel on top sey music loud, con spoil di party for person.  — (The neighbours ruined up the party over complaints about the loud music from the party.)
  • For politics, I don learn sey make I no too dey quarrel because who be your enemy today fit be your friend tomorrow.  — (In politics, I've learnt to avoid serious quarrels because an enemy today can be an ally another day.)

Synonyms

Translations

  • English: dispute, heated argument

Verb

  • Make e be sey people dey vex for deirsef. De fit dey shout dey curse deirsef join.
  • Di quarrel strong sotey men from dat village no dey marry our women.  — (The dispute was so fierce that men from that village no longer marry our women.)
  • De day I quarrel' with conductor, my voice go finish. I swear, I no go try am again.  — (The last time I had an argument with a bus conductor, I lost my Voice. I swore never to try it again.)

Synonyms

Translations

  • English: squabble, misunderstanding