Difference between revisions of "quarrel"
(→Naija) |
(→Naija) |
||
(6 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From | + | From ''English'': |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * kwɔ́rɛ̀ |
+ | |||
+ | |||
<sm2>Pcm-ng-quarrel.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-quarrel.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-quarrel.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-quarrel.m.ogg</sm2> | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | * Wetin dey happen wey be sey people dey vex for deirsef. De fit dey shout dey curse deirsef join. | |
− | + | :* {{ux|dv|Na so di neighbours start one kind [[yeye]] '''quarrel''' on top sey music loud, con spoil di party for person. |(The neighbours ruined up the party over complaints about the loud music from the party.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|For politics, I don learn sey make I no too dey '''quarrel''' because who be your enemy today fit be your friend tomorrow. |(In politics, I've learnt to avoid serious quarrels because an enemy today can be an ally another day.)}} | |
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
*[[wahala]], [[palava]] | *[[wahala]], [[palava]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: ''dispute'', ''heated | + | * English: ''dispute'', ''heated argument'' |
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | + | * Make e be sey people dey vex for deirsef. De fit dey shout dey curse deirsef join. | |
− | + | :* {{ux|dv|Di '''quarrel''' strong sotey men from dat village no dey marry our women. |(The dispute was so fierce that men from that village no longer marry our women.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv| De day I ''quarrel''' with conductor, my voice go finish. I swear, I no go try am again. |(The last time I had an argument with a bus conductor, I lost my Voice. I swore never to try it again.)}} | |
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[kwanta]] | * [[kwanta]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''squabble'', ''misunderstanding'' | * English: ''squabble'', ''misunderstanding'' |
Latest revision as of 10:53, 5 June 2023
Naija
Etymology
From English:
Pronunciation
- kwɔ́rɛ̀
Noun
- Wetin dey happen wey be sey people dey vex for deirsef. De fit dey shout dey curse deirsef join.
- Na so di neighbours start one kind yeye quarrel on top sey music loud, con spoil di party for person. — (The neighbours ruined up the party over complaints about the loud music from the party.)
- For politics, I don learn sey make I no too dey quarrel because who be your enemy today fit be your friend tomorrow. — (In politics, I've learnt to avoid serious quarrels because an enemy today can be an ally another day.)
Synonyms
Translations
- English: dispute, heated argument
Verb
- Make e be sey people dey vex for deirsef. De fit dey shout dey curse deirsef join.
- Di quarrel strong sotey men from dat village no dey marry our women. — (The dispute was so fierce that men from that village no longer marry our women.)
- De day I quarrel' with conductor, my voice go finish. I swear, I no go try am again. — (The last time I had an argument with a bus conductor, I lost my Voice. I swore never to try it again.)
Synonyms
Translations
- English: squabble, misunderstanding