Difference between revisions of "quarrel"

 
(2 intermediate revisions by one other user not shown)
Line 11: Line 11:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Wetin dey happen wey be sey people dey vex for deirsef. De fit dey shout dey curse deirsef join.
 
* Wetin dey happen wey be sey people dey vex for deirsef. De fit dey shout dey curse deirsef join.
:* {{ux|dv|Na so di neighbours start one kind [[yeye]] '''quarrel''' on top sey music loud, con spoil di party for person. |(NSC_2020, The neighbours ruined up the party over complaints about the loud music from the party.)}}
+
:* {{ux|dv|Na so di neighbours start one kind [[yeye]] '''quarrel''' on top sey music loud, con spoil di party for person. |(The neighbours ruined up the party over complaints about the loud music from the party.)}}
:* {{ux|dv|For politics, I don learn sey make I no too dey '''quarrel''' because who be your enemy today fit be your friend tomorrow. |(NSC_Legbeti_2020In politics, I've learnt to avoid serious quarrels because an enemy today can be an ally another day.)}}
+
:* {{ux|dv|For politics, I don learn sey make I no too dey '''quarrel''' because who be your enemy today fit be your friend tomorrow. |(In politics, I've learnt to avoid serious quarrels because an enemy today can be an ally another day.)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
*[[wahala]], [[palava]]
 
*[[wahala]], [[palava]]
Line 20: Line 20:
 
===Verb===
 
===Verb===
 
* Make e be sey people dey vex for deirsef. De fit dey shout dey curse deirsef join.
 
* Make e be sey people dey vex for deirsef. De fit dey shout dey curse deirsef join.
:* {{ux|dv|Di '''quarrel''' strong sotey men from dat village no dey  marry our women. |(NSC_2020, The dispute was so fierce that men from that village no longer marry our women.)}}
+
:* {{ux|dv|Di '''quarrel''' strong sotey men from dat village no dey  marry our women. |(The dispute was so fierce that men from that village no longer marry our women.)}}
:* {{ux|dv|.|(De day I ''quarrel''' with conductor, my voice go finish. I swear, I no go try am again. (NSC_2020, The last time I had an arguement with a bus conductor, I lost my Voice. I swore never to try it again.)}}
+
:* {{ux|dv| De day I ''quarrel''' with conductor, my voice go finish. I swear, I no go try am again. |(The last time I had an argument with a bus conductor, I lost my Voice. I swore never to try it again.)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[kwanta]]
 
* [[kwanta]]
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''squabble'', ''misunderstanding''
 
* English: ''squabble'', ''misunderstanding''

Latest revision as of 10:53, 5 June 2023

Naija

Etymology

From English:

Pronunciation

  • kwɔ́rɛ̀


Play Play

Noun

  • Wetin dey happen wey be sey people dey vex for deirsef. De fit dey shout dey curse deirsef join.
  • Na so di neighbours start one kind yeye quarrel on top sey music loud, con spoil di party for person.  — (The neighbours ruined up the party over complaints about the loud music from the party.)
  • For politics, I don learn sey make I no too dey quarrel because who be your enemy today fit be your friend tomorrow.  — (In politics, I've learnt to avoid serious quarrels because an enemy today can be an ally another day.)

Synonyms

Translations

  • English: dispute, heated argument

Verb

  • Make e be sey people dey vex for deirsef. De fit dey shout dey curse deirsef join.
  • Di quarrel strong sotey men from dat village no dey marry our women.  — (The dispute was so fierce that men from that village no longer marry our women.)
  • De day I quarrel' with conductor, my voice go finish. I swear, I no go try am again.  — (The last time I had an argument with a bus conductor, I lost my Voice. I swore never to try it again.)

Synonyms

Translations

  • English: squabble, misunderstanding