Difference between revisions of "quarrel"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From: ''English''  
+
From ''English'':
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* kwɔ˘rԑ̀l
+
* kwɔ́rɛ̀
 +
 
 +
 
 
<sm2>Pcm-ng-quarrel.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-quarrel.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-quarrel.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-quarrel.m.ogg</sm2>  
  
 
===Noun===
 
===Noun===
#na when palava happen over something happen  
+
* Wetin dey happen wey be sey people dey vex for deirsef. De fit dey shout dey curse deirsef join.
#:* {{ux|dv|Na so di neighbours start one kind [[yeye]] '''quarrel''' on top say music loud, come spoil de party for person. |(NSC_Legbeti_2020. The neighbours messed up the party over loud music from the party.)}}
+
:* {{ux|dv|Na so di neighbours start one kind [[yeye]] '''quarrel''' on top sey music loud, con spoil di party for person. |(NSC_Legbeti_2020, The neighbours messed up the party over complaints about the loud music from the party.)}}
#:* {{ux|dv|. |Some kind '''quarrels''' between husband and wife dey sweet o(NSC_Legbeti_2020. Some quarrels between hsband and wife ends well)}}
+
:* {{ux|dv| Some kind '''quarrels''' between husband and wife dey sweet o.(NSC_Legbeti_2020, Some quarrels between husband and wife ends well)}}
#:* {{ux|dv|For politics, I don learn not to do '''quarrel''' because who be your enemy today fit be your friend tomorrow. |(NSC_Legbeti_2020In politics, I've learnt to avoid quarrels because an enemy today can be a friend later.)}}
+
:* {{ux|dv|For politics, I don learn sey make I no too dey '''quarrel''' because who be your enemy today fit be your friend tomorrow. |(NSC_Legbeti_2020In politics, I've learnt to avoid quarrels because an enemy today can be a friend later.)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
*[[wahala]], [[palava]]
 
*[[wahala]], [[palava]]
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''dispute'', ''heated arguement''
+
* English: ''dispute'', ''heated argument''
  
 
===Verb===
 
===Verb===
#na make someting
+
* Make e be sey people dey vex for deirsef. De fit dey shout dey curse deirsef join.
#:* {{ux|dv|De '''quarrel''' strong so tey men from dat village no dey  marry our women. |(NSC_Legbeti_2020. The dispute was so fierce their men no longer marry our women.)}}
+
:* {{ux|dv|De '''quarrel''' strong so tey men from dat village no dey  marry our women. |(NSC_Legbeti_2020. The dispute was so fierce their men no longer marry our women.)}}
#:* {{ux|dv|. |(De day I ''quarrel''' with conductor, my voice go finish. I swear, I no go try am again. (NSC_Legbeti_2020 The last time i had an arguement with a bus conductor, I lost my Voice. I swore never to try it again)}}
+
:* {{ux|dv|. |(De day I ''quarrel''' with conductor, my voice go finish. I swear, I no go try am again. (NSC_Legbeti_2020 The last time I had an arguement with a bus conductor, I lost my Voice. I swore never to try it again)}}
#:* {{ux|dv|To '''quarrel''' no good. |(NSC_Legbeti_2020. To live in disagreement is bad.)}}
+
:* {{ux|dv|To '''quarrel''' no good. |(NSC_Legbeti_2020, To live in disagreement is bad.)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[kwanta]]
 
* [[kwanta]]
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''squabble'', ''misunderstanding''
 
* English: ''squabble'', ''misunderstanding''

Revision as of 12:25, 16 August 2021

Naija

Etymology

From English:

Pronunciation

  • kwɔ́rɛ̀


Play Play

Noun

  • Wetin dey happen wey be sey people dey vex for deirsef. De fit dey shout dey curse deirsef join.
  • Na so di neighbours start one kind yeye quarrel on top sey music loud, con spoil di party for person.  — (NSC_Legbeti_2020, The neighbours messed up the party over complaints about the loud music from the party.)
  • Some kind quarrels between husband and wife dey sweet o.(NSC_Legbeti_2020, Some quarrels between husband and wife ends well)  — {{{3}}}
  • For politics, I don learn sey make I no too dey quarrel because who be your enemy today fit be your friend tomorrow.  — (NSC_Legbeti_2020In politics, I've learnt to avoid quarrels because an enemy today can be a friend later.)

Synonyms

Translations

  • English: dispute, heated argument

Verb

  • Make e be sey people dey vex for deirsef. De fit dey shout dey curse deirsef join.
  • De quarrel strong so tey men from dat village no dey marry our women.  — (NSC_Legbeti_2020. The dispute was so fierce their men no longer marry our women.)
  • .  — (De day I quarrel' with conductor, my voice go finish. I swear, I no go try am again. (NSC_Legbeti_2020 The last time I had an arguement with a bus conductor, I lost my Voice. I swore never to try it again)
  • To quarrel no good.  — (NSC_Legbeti_2020, To live in disagreement is bad.)

Synonyms

Translations

  • English: squabble, misunderstanding