Difference between revisions of "quarrel"
(→Naija) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From | + | From ''English'': |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * kwɔ́rɛ̀ |
+ | |||
+ | |||
<sm2>Pcm-ng-quarrel.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-quarrel.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-quarrel.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-quarrel.m.ogg</sm2> | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | * Wetin dey happen wey be sey people dey vex for deirsef. De fit dey shout dey curse deirsef join. | |
− | + | :* {{ux|dv|Na so di neighbours start one kind [[yeye]] '''quarrel''' on top sey music loud, con spoil di party for person. |(NSC_Legbeti_2020, The neighbours messed up the party over complaints about the loud music from the party.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv| Some kind '''quarrels''' between husband and wife dey sweet o.(NSC_Legbeti_2020, Some quarrels between husband and wife ends well)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|For politics, I don learn sey make I no too dey '''quarrel''' because who be your enemy today fit be your friend tomorrow. |(NSC_Legbeti_2020In politics, I've learnt to avoid quarrels because an enemy today can be a friend later.)}} | |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
*[[wahala]], [[palava]] | *[[wahala]], [[palava]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: ''dispute'', ''heated | + | * English: ''dispute'', ''heated argument'' |
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | + | * Make e be sey people dey vex for deirsef. De fit dey shout dey curse deirsef join. | |
− | + | :* {{ux|dv|De '''quarrel''' strong so tey men from dat village no dey marry our women. |(NSC_Legbeti_2020. The dispute was so fierce their men no longer marry our women.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|. |(De day I ''quarrel''' with conductor, my voice go finish. I swear, I no go try am again. (NSC_Legbeti_2020 The last time I had an arguement with a bus conductor, I lost my Voice. I swore never to try it again)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|To '''quarrel''' no good. |(NSC_Legbeti_2020, To live in disagreement is bad.)}} | |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[kwanta]] | * [[kwanta]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''squabble'', ''misunderstanding'' | * English: ''squabble'', ''misunderstanding'' |
Revision as of 12:25, 16 August 2021
Naija
Etymology
From English:
Pronunciation
- kwɔ́rɛ̀
Noun
- Wetin dey happen wey be sey people dey vex for deirsef. De fit dey shout dey curse deirsef join.
- Na so di neighbours start one kind yeye quarrel on top sey music loud, con spoil di party for person. — (NSC_Legbeti_2020, The neighbours messed up the party over complaints about the loud music from the party.)
- Some kind quarrels between husband and wife dey sweet o.(NSC_Legbeti_2020, Some quarrels between husband and wife ends well) — {{{3}}}
- For politics, I don learn sey make I no too dey quarrel because who be your enemy today fit be your friend tomorrow. — (NSC_Legbeti_2020In politics, I've learnt to avoid quarrels because an enemy today can be a friend later.)
Synonyms
Translations
- English: dispute, heated argument
Verb
- Make e be sey people dey vex for deirsef. De fit dey shout dey curse deirsef join.
- De quarrel strong so tey men from dat village no dey marry our women. — (NSC_Legbeti_2020. The dispute was so fierce their men no longer marry our women.)
- . — (De day I quarrel' with conductor, my voice go finish. I swear, I no go try am again. (NSC_Legbeti_2020 The last time I had an arguement with a bus conductor, I lost my Voice. I swore never to try it again)
- To quarrel no good. — (NSC_Legbeti_2020, To live in disagreement is bad.)
Synonyms
Translations
- English: squabble, misunderstanding