quarrel

Naija

Etymology

From English:

Pronunciation

  • kwɔ́rɛ̀


Play Play

Noun

  • Wetin dey happen wey be sey people dey vex for deirsef. De fit dey shout dey curse deirsef join.
  • Na so di neighbours start one kind yeye quarrel on top sey music loud, con spoil di party for person.  — (NSC_Legbeti_2020, The neighbours messed up the party over complaints about the loud music from the party.)
  • Some kind quarrels between husband and wife dey sweet o.(NSC_Legbeti_2020, Some quarrels between husband and wife ends well)  — {{{3}}}
  • For politics, I don learn sey make I no too dey quarrel because who be your enemy today fit be your friend tomorrow.  — (NSC_Legbeti_2020In politics, I've learnt to avoid quarrels because an enemy today can be a friend later.)

Synonyms

Translations

  • English: dispute, heated argument

Verb

  • Make e be sey people dey vex for deirsef. De fit dey shout dey curse deirsef join.
  • De quarrel strong so tey men from dat village no dey marry our women.  — (NSC_Legbeti_2020. The dispute was so fierce their men no longer marry our women.)
  • .  — (De day I quarrel' with conductor, my voice go finish. I swear, I no go try am again. (NSC_Legbeti_2020 The last time I had an arguement with a bus conductor, I lost my Voice. I swore never to try it again)
  • To quarrel no good.  — (NSC_Legbeti_2020, To live in disagreement is bad.)

Synonyms

Translations

  • English: squabble, misunderstanding