quarrel
Naija
Etymology
From English:
Pronunciation
- kwɔ́rɛ̀
Noun
- Wetin dey happen wey be sey people dey vex for deirsef. De fit dey shout dey curse deirsef join.
- Na so di neighbours start one kind yeye quarrel on top sey music loud, con spoil di party for person. — (NSC_Legbeti_2020, The neighbours messed up the party over complaints about the loud music from the party.)
- Some kind quarrels between husband and wife dey sweet o.(NSC_Legbeti_2020, Some quarrels between husband and wife ends well) — {{{3}}}
- For politics, I don learn sey make I no too dey quarrel because who be your enemy today fit be your friend tomorrow. — (NSC_Legbeti_2020In politics, I've learnt to avoid quarrels because an enemy today can be a friend later.)
Synonyms
Translations
- English: dispute, heated argument
Verb
- Make e be sey people dey vex for deirsef. De fit dey shout dey curse deirsef join.
- De quarrel strong so tey men from dat village no dey marry our women. — (NSC_Legbeti_2020. The dispute was so fierce their men no longer marry our women.)
- . — (De day I quarrel' with conductor, my voice go finish. I swear, I no go try am again. (NSC_Legbeti_2020 The last time I had an arguement with a bus conductor, I lost my Voice. I swore never to try it again)
- To quarrel no good. — (NSC_Legbeti_2020, To live in disagreement is bad.)
Synonyms
Translations
- English: squabble, misunderstanding