Difference between revisions of "raise hand"
(Created page with "==Naija== ===Alternative forms=== * ===Etymology=== Borrowed from English raisehand ===Pronunciation=== * rézând <sm2>Pcm-ng-raisehand.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-raisehand....") |
(→Verb) |
||
(14 intermediate revisions by 8 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | ===Alternative | + | ===Alternative Form=== |
− | * | + | *[[raisehand]] |
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From: English ''raise'' and ''hand'' | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
Line 10: | Line 9: | ||
<sm2>Pcm-ng-raisehand.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-raisehand.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-raisehand.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-raisehand.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | + | * Make person carry one or two of im [[hand]] go up. | |
− | + | :*{{ux|dv|Make una '''raise hand''' make we pray.|(Put your hands in the air for the prayer session.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv| De say make di people wey know di answer '''raise hand''', why you dey hide under table.|(They asked that people who know the answer should raise their hands, why are you hiding under the table?)}} | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | ==== | + | ====Related forms==== |
− | * | + | * [[raisehead]] |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: to lift hand | + | * English: ''to lift one's hand'' |
Latest revision as of 10:56, 5 June 2023
Naija
Alternative Form
Etymology
From: English raise and hand
Pronunciation
- rézând
Verb
- Make person carry one or two of im hand go up.
- Make una raise hand make we pray. — (Put your hands in the air for the prayer session.)
- De say make di people wey know di answer raise hand, why you dey hide under table. — (They asked that people who know the answer should raise their hands, why are you hiding under the table?)
Related forms
Translations
- English: to lift one's hand