Difference between revisions of "raise hand"

 
(6 intermediate revisions by 3 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
+
===Alternative Form===
*  
+
*[[raisehand]]
 
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 
From: English ''raise'' and ''hand''
 
From: English ''raise'' and ''hand''
Line 12: Line 11:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
Make person carry one or two of e hand [[hand]] go up.
+
* Make person carry one or two of im [[hand]] go up.
 +
:*{{ux|dv|Make una '''raise hand''' make we pray.|(Put your hands in the air for the prayer session.)}}
 +
:* {{ux|dv| De say make di people wey know di answer '''raise hand''', why you dey hide under table.|(They asked that people who know the answer should raise their hands, why are you hiding under the table?)}}
  
:*{{ux|dv|Make una '''raisehand''' make we pray.|(Egbokhare_2021, Put your hands in the air for the prayer session.)}}
 
  
 
====Related forms====
 
====Related forms====

Latest revision as of 10:56, 5 June 2023

Naija

Alternative Form

Etymology

From: English raise and hand

Pronunciation

  • rézând

Play Play

Verb

  • Make person carry one or two of im hand go up.
  • Make una raise hand make we pray.  — (Put your hands in the air for the prayer session.)
  • De say make di people wey know di answer raise hand, why you dey hide under table.  — (They asked that people who know the answer should raise their hands, why are you hiding under the table?)


Related forms

Translations

  • English: to lift one's hand