Difference between revisions of "release"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Verb) |
(→Verb) |
||
Line 9: | Line 9: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | # | + | # Make de free person wey dey [[catch]] put somewhere before. |
− | #:* {{ux|dv|E no good make dey '''release'' person wey de carry [[kidnap]] people onto sey work no dey.|(NSC_Abonyi_2021, Kidnappers should still be given life sentences even if the rationale for it is unemployment.)}} | + | #:* {{ux|dv|E no good make dey '''release''' person wey de carry [[kidnap]] people onto sey work no dey.|(NSC_Abonyi_2021, Kidnappers should still be given life sentences even if the rationale for it is unemployment.)}} |
+ | # Make dem comot new ting. | ||
+ | #:*{{ux|dv|When de go '''release''' dat new phone?|(NSC_2022, When will that new phone be released.)}} | ||
+ | #:*{{ux|dv| No be sey you wear fake watch. No be wetin I talk, I say di people wey dey make watch say dem never '''release''' di one wey you wear so. Shuo? I talk bad ting? |(NSC_2022, It is not that you are wearing a fake watch. That is not what I said. I just said that the people who make watches say that the watch you are putting on hasn’t yet been made by them. Goodness gracious. Dis I say anything bad?)}} | ||
# Sey sperm comot for im [[prick]] when e dey [[nack]] or do [[soapy]]. | # Sey sperm comot for im [[prick]] when e dey [[nack]] or do [[soapy]]. | ||
− | #:* {{ux|dv|Man we be [[hegoat]] fit no quick '''release'' if e dey [[fire]].|( | + | #:* {{ux|dv|Man Drug dey wey dey help man make e no quick '''release'''.|(NSC_2022, There are drugs that prevent premature ejaculation in males.)}} |
− | + | #:* {{ux|dv|Man we be [[hegoat]] fit no quick '''release''' if e dey [[fire]].|(NSC_2021, Promiscuous men may not ejaculate easily.)}} | |
+ | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[arrest]] | * [[arrest]] | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
English: ''release'', ''ejaculate'' | English: ''release'', ''ejaculate'' |
Revision as of 21:50, 24 November 2022
Naija
Etymology
From: English release
Pronunciation
- rìlîz
Verb
- Make de free person wey dey catch put somewhere before.
- E no good make dey release person wey de carry kidnap people onto sey work no dey. — (NSC_Abonyi_2021, Kidnappers should still be given life sentences even if the rationale for it is unemployment.)
- Make dem comot new ting.
- When de go release dat new phone? — (NSC_2022, When will that new phone be released.)
- No be sey you wear fake watch. No be wetin I talk, I say di people wey dey make watch say dem never release di one wey you wear so. Shuo? I talk bad ting? — (NSC_2022, It is not that you are wearing a fake watch. That is not what I said. I just said that the people who make watches say that the watch you are putting on hasn’t yet been made by them. Goodness gracious. Dis I say anything bad?)
- Sey sperm comot for im prick when e dey nack or do soapy.
Synonyms
Translation
English: release, ejaculate