Difference between revisions of "release"

 
(One intermediate revision by the same user not shown)
Line 10: Line 10:
 
===Verb===
 
===Verb===
 
# Make de free person wey dey [[catch]] put somewhere before.  
 
# Make de free person wey dey [[catch]] put somewhere before.  
#:* {{ux|dv|E no good make dey '''release''' person wey de carry [[kidnap]] people onto sey work no dey.|(NSC_Abonyi_2021, Kidnappers should still be given life sentences even if the rationale for it is unemployment.)}}
+
#:* {{ux|dv|E no good make dey '''release''' person wey de carry [[kidnap]] people onto sey work no dey.|(Kidnappers should still be given life sentences even if the rationale for it is unemployment.)}}
 
# Make dem comot new ting.
 
# Make dem comot new ting.
#:*{{ux|dv|When de go '''release''' dat new phone?|(NSC_2022, When will that new phone be released.)}}
+
#:*{{ux|dv|When de go '''release''' dat new phone?|(When will that new phone be released.)}}
#:*{{ux|dv| No be sey you wear fake watch. No be wetin I talk, I say di people wey dey make watch say dem never '''release''' di one wey you wear so. Shuo? I talk bad ting? |(NSC_2022, It is not that you are wearing a fake watch. That is not what I said. I just said that the people who make watches say that the watch you are putting on hasn’t yet been made by them. Goodness gracious. Dis I say anything bad?)}}
+
#:*{{ux|dv| No be sey you wear fake watch. No be wetin I talk, I say di people wey dey make watch say dem never '''release''' di one wey you wear so. Shuo? I talk bad ting? |(It is not that you are wearing a fake watch. That is not what I said. I just said that the people who make watches say that the watch you are putting on hasn’t yet been made by them. Goodness gracious. Dis I say anything bad?)}}
 
# Sey sperm comot for im [[prick]] when e dey [[nack]] or do [[soapy]].
 
# Sey sperm comot for im [[prick]] when e dey [[nack]] or do [[soapy]].
#:* {{ux|dv|Man Drug dey wey dey help man make e no quick '''release'''.|(NSC_2022, There are drugs that prevent premature ejaculation in males.)}}  
+
#:* {{ux|dv|Man Drug dey wey dey help man make e no quick '''release'''.|(There are drugs that prevent premature ejaculation in males.)}}  
#:* {{ux|dv|Man we be [[hegoat]] fit no quick '''release''' if e dey [[fire]].|(NSC_2021, Promiscuous men may not ejaculate easily.)}}
+
#:* {{ux|dv|Man we be [[hegoat]] fit no quick '''release''' if e dey [[fire]].|(Promiscuous men may not ejaculate easily.)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Latest revision as of 11:04, 5 June 2023

Naija

Etymology

From: English release

Pronunciation

  • rìlîz

Play Play

Verb

  1. Make de free person wey dey catch put somewhere before.
    • E no good make dey release person wey de carry kidnap people onto sey work no dey.  — (Kidnappers should still be given life sentences even if the rationale for it is unemployment.)
  2. Make dem comot new ting.
    • When de go release dat new phone?  — (When will that new phone be released.)
    • No be sey you wear fake watch. No be wetin I talk, I say di people wey dey make watch say dem never release di one wey you wear so. Shuo? I talk bad ting?  — (It is not that you are wearing a fake watch. That is not what I said. I just said that the people who make watches say that the watch you are putting on hasn’t yet been made by them. Goodness gracious. Dis I say anything bad?)
  3. Sey sperm comot for im prick when e dey nack or do soapy.
    • Man Drug dey wey dey help man make e no quick release.  — (There are drugs that prevent premature ejaculation in males.)
    • Man we be hegoat fit no quick release if e dey fire.  — (Promiscuous men may not ejaculate easily.)

Synonyms

Translation

English: release, ejaculate