Difference between revisions of "release"
(→Verb) |
(→Verb) |
||
Line 13: | Line 13: | ||
# Make dem comot new ting. | # Make dem comot new ting. | ||
#:*{{ux|dv|When de go '''release''' dat new phone?|(When will that new phone be released.)}} | #:*{{ux|dv|When de go '''release''' dat new phone?|(When will that new phone be released.)}} | ||
− | #:*{{ux|dv| No be sey you wear fake watch. No be wetin I talk, I say di people wey dey make watch say dem never '''release''' di one wey you wear so. Shuo? I talk bad ting? |( | + | #:*{{ux|dv| No be sey you wear fake watch. No be wetin I talk, I say di people wey dey make watch say dem never '''release''' di one wey you wear so. Shuo? I talk bad ting? |(It is not that you are wearing a fake watch. That is not what I said. I just said that the people who make watches say that the watch you are putting on hasn’t yet been made by them. Goodness gracious. Dis I say anything bad?)}} |
# Sey sperm comot for im [[prick]] when e dey [[nack]] or do [[soapy]]. | # Sey sperm comot for im [[prick]] when e dey [[nack]] or do [[soapy]]. | ||
#:* {{ux|dv|Man Drug dey wey dey help man make e no quick '''release'''.|(There are drugs that prevent premature ejaculation in males.)}} | #:* {{ux|dv|Man Drug dey wey dey help man make e no quick '''release'''.|(There are drugs that prevent premature ejaculation in males.)}} |
Latest revision as of 11:04, 5 June 2023
Naija
Etymology
From: English release
Pronunciation
- rìlîz
Verb
- Make de free person wey dey catch put somewhere before.
- E no good make dey release person wey de carry kidnap people onto sey work no dey. — (Kidnappers should still be given life sentences even if the rationale for it is unemployment.)
- Make dem comot new ting.
- When de go release dat new phone? — (When will that new phone be released.)
- No be sey you wear fake watch. No be wetin I talk, I say di people wey dey make watch say dem never release di one wey you wear so. Shuo? I talk bad ting? — (It is not that you are wearing a fake watch. That is not what I said. I just said that the people who make watches say that the watch you are putting on hasn’t yet been made by them. Goodness gracious. Dis I say anything bad?)
- Sey sperm comot for im prick when e dey nack or do soapy.
Synonyms
Translation
English: release, ejaculate