Difference between revisions of "release"

(Created page with "==Naija== ===Etymology=== ===Pronunciation=== ===POS=== # #: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}} ====Related forms=== ====Synonym==== ====Antonym==== ====Transla...")
 
 
(12 intermediate revisions by 7 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 +
From: English ''release''
 +
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 +
* rìlîz
 +
<sm2>Pcm-ng-release.f.ogg</sm2>
 +
<sm2>Pcm-ng-release.m.ogg</sm2>
 +
 +
===Verb===
 +
# Make de free person wey dey [[catch]] put somewhere before.
 +
#:* {{ux|dv|E no good make dey '''release''' person wey de carry [[kidnap]] people onto sey work no dey.|(Kidnappers should still be given life sentences even if the rationale for it is unemployment.)}}
 +
# Make dem comot new ting.
 +
#:*{{ux|dv|When de go '''release''' dat new phone?|(When will that new phone be released.)}}
 +
#:*{{ux|dv| No be sey you wear fake watch. No be wetin I talk, I say di people wey dey make watch say dem never '''release''' di one wey you wear so. Shuo? I talk bad ting? |(It is not that you are wearing a fake watch. That is not what I said. I just said that the people who make watches say that the watch you are putting on hasn’t yet been made by them. Goodness gracious. Dis I say anything bad?)}}
 +
# Sey sperm comot for im [[prick]] when e dey [[nack]] or do [[soapy]].
 +
#:* {{ux|dv|Man Drug dey wey dey help man make e no quick '''release'''.|(There are drugs that prevent premature ejaculation in males.)}}
 +
#:* {{ux|dv|Man we be [[hegoat]] fit no quick '''release''' if e dey [[fire]].|(Promiscuous men may not ejaculate easily.)}}
  
===POS===
+
====Synonyms====
#
+
* [[arrest]]
#: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}}
 
====Related forms===
 
====Synonym====
 
====Antonym====
 
 
====Translation====
 
====Translation====
 +
English: ''release'', ''ejaculate''

Latest revision as of 11:04, 5 June 2023

Naija

Etymology

From: English release

Pronunciation

  • rìlîz

Play Play

Verb

  1. Make de free person wey dey catch put somewhere before.
    • E no good make dey release person wey de carry kidnap people onto sey work no dey.  — (Kidnappers should still be given life sentences even if the rationale for it is unemployment.)
  2. Make dem comot new ting.
    • When de go release dat new phone?  — (When will that new phone be released.)
    • No be sey you wear fake watch. No be wetin I talk, I say di people wey dey make watch say dem never release di one wey you wear so. Shuo? I talk bad ting?  — (It is not that you are wearing a fake watch. That is not what I said. I just said that the people who make watches say that the watch you are putting on hasn’t yet been made by them. Goodness gracious. Dis I say anything bad?)
  3. Sey sperm comot for im prick when e dey nack or do soapy.
    • Man Drug dey wey dey help man make e no quick release.  — (There are drugs that prevent premature ejaculation in males.)
    • Man we be hegoat fit no quick release if e dey fire.  — (Promiscuous men may not ejaculate easily.)

Synonyms

Translation

English: release, ejaculate