Difference between revisions of "release"

Line 9: Line 9:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
#
+
#Sey de free person wey dey catch put for prison or somewhere before.
:{{ux|dv|insert example |( insert translation )}}
+
#:{{ux|dv|E no good make dey '''release'' person wey de carry [[kidnap]] people onto sey work no dey.|(NSC_Abonyi_2021, Kidnappers should still be given life sentences even if the rationale behind it is joblessness.)}}
 +
#Sey man water comot for e [[brokos]] when e dey [[nack]] or do [[soapy]]
  
 
====Related forms===
 
====Related forms===

Revision as of 16:09, 30 March 2021

Naija

Etymology

From: English release

Pronunciation

  • riliz

Play Play

Verb

  1. Sey de free person wey dey catch put for prison or somewhere before.
    E no good make dey 'release person wey de carry kidnap people onto sey work no dey.  — (NSC_Abonyi_2021, Kidnappers should still be given life sentences even if the rationale behind it is joblessness.)
  2. Sey man water comot for e brokos when e dey nack or do soapy

=Related forms

Synonym

Antonym

Translation